Door

Lyrics
[Intro] Joeboy ' pon deck [Verse 1] I wanna talk about the things I wanna talk about the things wey I dey feel (things wey i dey feel) I no dey say what I no mean So if I tell you sey I like you e be real (ye) [Pre-Chorus 1] You got me confused (eh) I'm in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do You got me confused (eh) I'm in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do [Pre-Chorus 2] Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door (oya oya opеn your door) Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your housе Oya open your door [Chorus] Wetin i go talk again Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again (eh) Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again (eh) Wetin i go do again to show you say you be [Verse 2] Pull up on your matter and I'm always on time Sey na only you other girls on the side Do them chuku chuku like sey na porcupine And I like your way so I must say [Pre-Chorus 1] You got me confused (eh) I'm in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do You got me confused (eh) I'm in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do [Pre-Chorus 2] Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so (ko shé so) Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door (oya oya open your door) Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door [Chorus] Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again (eh) Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again (eh) Wetin I go do again to show you sey you be [Outro] Eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Joeboy
- Tempoe