Oluchi

Solidstar & Flavour - Pop
Oluchi
3 Plays
Lyrics
[Intro: Solidstar & Flavour] Eh on this beat is Jay Sleek oh lo lo lo Yeah Oyonima! Achievas Flavour nwa mma o [Verse 1: Solidstar] No be say she give me the jazz No be say she take my name to babalawo house Ah eh Me sef I dey wonder why Why e be say na your name o I dey sing o every day for my song Girl na you You dey make my belle cool oyololo Oluchi oli baby ololo You dey make my head swell elele So [Chorus: Solidstar] Girl you believe me when I say Na you dey for my brain e yoo I no dеy fit sleep everyday Girl I no dey concеntrate eh Ah ah ah eh (ah eh ah eh yah) Iye, iye, iye, iye (ah eh ah eh yeah) Ah ah ah eh (ah eh ah eh yah) Iye, iye, iye, iye (ya, yeah) [Verse 2: Solidstar] Girl I'm here to stay I no go thief your heart and run away, yeah I'll never go astray I'll stay with you from now till the day that I fade away Girl you be the one wey I go carry carry Go show my mama you I go marry marry Ochigi n'ime obim sari sari Ololololo eh ah [Chorus: Solidstar, Flavour] Girl you believe me when I say Na you dey for my brain e yoo I no dey fit sleep everyday Girl I no dey concentrate eh Ah ah ah eh (ah eh ah eh yah) Iye, iye, iye, iye (ah eh ah eh yeah) Ah ah ah eh (ah eh ah eh yah) Oyonima! Iye, iye, iye, iye [Verse 3: Flavour] Anytime I think about your beauty oluchi (ye le le) Ema na ife ne memu oh oh (oyonima) Anytime I think about your waist oluchi oh Ema na ife ne mem dikwa egu nu Sometimes I ask myself how I fall in love with you Solidstar a wola nme E yeah! Oluchi, gbagbe egwu nu seke nsem Gbagbe nu egwu asa nwa Gbagbe egwu nu seke nsem [Chorus: Solidstar] Girl you believe me when I say Na you dey for my brain e yoo I no dey fit sleep everyday Girl I no dey concentrate eh Ah ah ah eh Iye, iye, iye, iye (ah eh ah eh e yeah) Ah eh ah eh yah [Bridge: Solidstar] Oh oh oh ooh oh Oh oh ooh yeah Mebe kiri nor, kiri nor Kuwe Se ye se ye Kuwe eh [Chorus: Solidstar] Girl you believe me when I say Mebe kiri nor, kiri nor Kuwe Kiri nor, kiri nor Na you dey for my brain e yoo Kuwe Se ye, se ye Kuwe Se ye, se ye I no dey fit sleep everyday Kuwe Mebe kiri nor, kiri nor Kuwe Kiri nor, kiri nor Girl I no dey concentrate eh Kuwe Se ye, se ye Omo te me, omo te me Ah ah ah eh Mebe kiri nor, kiri nor Ah ah ah eh Kuwe Kiri nor, kiri nor Iye, iye, iye, iye Kuwe Se ye, se ye Se ye, se ye Se ye, se ye Ah ah ah eh Mebe, mebe, mebe, mebe, mebe (Achievas) Iye, iye, iye, iye Mebe se ye kuwe, kuwe, kuwe, kuwe, kuwe, kuwe, kuwe
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Solidstar
- Flavour