Trust in Me

Lyrics
You know how we do this everyday Faze! Oj! Drop it The love wey I get for you, no other guy go fit give you Baby, if you try my love I swear you no go wan turn back again Lemme be your romeo and girl you be my Juliet Baby truly truly, I love you girl I'm not a player Mehn I drive a fancy car, mehn I'll buy you diamonds rings What I've done for you na true love, true love Na wetin I fit give, only if you get trust in me I no go ever worry, I no go make you cry, no go leave your side Till the end of time Only if you gеt trust in me we no go evеr worry I no go make you frown, no go let you down if baby you believe in me Heaven knows the way I feel, say the love wey I get for you na real Baby if I rock your world I swear you no go wan look another guy If i be your romeo and girl you will be my Juliet You no go dey lonely olomi mumi ni ayelaye Mehn I'll fly you round the world, build a castle in d sky Baba can't we past adami Na wetin I fit give, only if you get trust in me U no go ever worry, I no go make you cry, no go leave your side Till the end of time Only if you get trust in me we no go ever worry I no go make you frown, no go let you down if baby you believe in me Ladies we get plan for you (drop it) We came in all about the demos and pros I tell yall All I wanna do is give you love, that's remarkable love, imperrable love, unmaterial love Even then and now, what I'm saying (is sexual) You know about the money is all about the money You and me could take it to the rough and the tough money I could be your daddy and you could be my mummy We could stay strong, last long than whitney and bobby Trust in me girl, I might change your whole world Make your head swell, make it no way to tell That's my name f.a.z.e does it ring a bell Like R.kel would you come to my hotel Mehn I'll fly you round the world, build a castle in d sky Baba can't we past adami Na wetin I fit give, only if you get trust in me U no go ever worry, I no go make you cry, no go leave your side Till the end of time Only if you get trust in me we no go ever worry I no go make you frown, no go let you down if baby you believe in me Only if you get trust in me U no go ever worry, I no go make you cry, no go leave your side Till the end of time Only if you get trust in me we no go ever worry I no go make you frown, no go let you down if baby you believe in me Down down down
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...