Skit 2 (Independent)

Lyrics
Ehen ehen o boy, u know see that program Oh, how una dey nau Na me nau, na me, na me me nau Una no no me, na me nau This program na me dey roast am, na me dey roast am No na me dey host am sorry I say roast na me dey host the program So errmm I dey wait for una call (phone rings) Omo my phone don dey ring oh Na who be dis nau, who be dis nau Omo na your home boy na since I don dey call this phone nau (no vex) Wetin dey do dis your phone nau for this station (cool down) You dey ash oh cool down Okay ok, play my jam my jam U know my jam nau (which one be that) My guy which one Kolo k plus L kolomental, just play am (rings) Another call dey enter This is ******** fm (na him) Na d station I dey find be this If na him just slot my song inside kolomental (shook am) Hello hello caller This is a chief and as a chief ezeimbo one importer exporter pure water exporter Lemme tell you something I don't like talking too much because i'm olding When I mean i'm old, I old die Money is a money money my name is money All I want to doo now is listen to music I'm tired of all this slow slow music I have be hearing slow bues, what is the blues Just play me song that will make my blood temperature rise That's all I want to hear In short fire me music, fire me kolomental
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...