I Don Come (Verse 1)

Lyrics
Yh naso! U remember me Yh I don come oh I don come oh (I don come o) I don come oh I don come oh I don come so make all of una listen Brand new fresh paper wey go make you change We study chill in only one person Sit back relax and start to take a lesson I come dey fear for the kind of competition I hold it tight on my plate like 24/7 I blew up for only one reason Faze go still dey come rain or dry season People go dey ask me why I don dеy keep quiet Some say I shy but na lie I dеy keep quiet I dey wait for my time na why I dey keep quiet The time is now this time around I'm coming to you with a brand new sound The time is now this time around I'm coming to you with a brand new sound Each time around I'm coming to you with a brand new sound No be today, e don tey All of una wey doubt me I know follow una argue No be today, e don tey All of una wey dey talk like that to bring me down No be today , e don tey See has the almighty jah don turn my life around No be today, e don tey
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...