Skit 1 (Independent)

Album cover art for "Skit 1 (Independent)" by Faze

Faze - Rap

Skit 1 (Independent)

0 Plays

View Artist

Lyrics

Abeg james john ezi come here dis song I just dey write am since yesterday The melody go be like this boom Baby you too fine like butterfly I can't let a beautiful princess just pass me buy I no go lie your love has gat me hypnotize eh eh Shey na juju you dey use oh Or na love at first sight You don't really understand Wetin u dey do this man Your love dey take control of me oh no Kpo kpo di kpo kpo di kpo 3x Make we go do this song nau Make we try cabasa Ah that guy go finish the beat

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found