Faze Alone (Remix)

Album cover art for "Faze Alone (Remix)" by Faze

Faze - Pop

Faze Alone (Remix)

1 Plays

View Artist

Lyrics

It's a small world wey many things dey happen It's a small world wey many things dey happen Remix See nothing happens in life that takes the will of God My brother ehn believe in your self and believe in God Na lie people dey lie Dem be two, later become three They run things together, live in peace and harmony Then suddenly, the three bin disagree One go solo The other two follow Oh no no no Thе world dey vex right now Say the three, thеm dey do their thing individually But remember, some day, them go leave each other Cuz truly none of them be brothers And in case you don't know it This na true story Though there's a little misunderstanding going within us If we break up na to wake up See, I foresaw it Cuz my mama once told me My son, you are on your own You have the upper hand You go make am as Faze alone See, if no be the three, only one say, I No go fit to carry on Na lie Say no go fit to keep am strong Na lie o Say, na lie them dey lie o Say, if na only one of the three Say, I No go fit to stand alone Na lie Say, I no go make am on my own Na lie o Iro ma ni won pa It's a small world wey many things dey happen Dey happen, dey happen, dey happen, dey happen It's a small world wey many things dey happen Dey happen, dey happen, dey happen, dey happen Say it's a small world wey many things dey happen A brother you trust today go fit betray you tomorrow, so Be careful this life is full of sorrow Watch the company you keep and the friends you follow, cuz Ope nye mama dun e pun madu Eni tomo eyan lo pa eyan Ope nye mama dun e pun madu Eni tomo eyan lo pa eyan Nothing stays the same And as you lay your bed, na so you go lie on top am And in case you don't know it This na true story There's a little misunderstanding going within us If we break up na to wake up See, I foresaw it Cuz my mama once told me My son, you are on your own You have the upper hand You go make am as Faze alone See, if no be three, only one say, I No go fit to carry on Na lie Say i no go fit to keep am strong Na lie o Say, na lie them dey lie o Say, if na only one no be three Say, I No go fit to stand alone Na lie Say, I no go make am on my own Na lie o Iro ma ni won pa Said I can't make it all alone Oh no, na lie them dey lie o Said, I can't do it all alone Iro ma ni won pa If you believe, you will achieve it Na lie them dey lie o Stand on your feet and say to them, no no no And in case you don't know it This na true story Though there's a little misunderstanding going within us If we break up na to wake up See, I foresaw it Cuz my mama once told me My son, you are on your own You have the upper hand You go make am as Faze alone Oh, oh, oh oh oh oh oh My brothers and sisters You go make am alone Believe in yourself And I show you now You are not alone Oh no I go do am all alone See, if no be three, only one say, I No go fit to carry on Na lie I no go fit to keep am strong Na lie o Say, na lie them dey lie o Say, if na only one of the three Say, I No go fit to stand alone Na lie Say, I no go make am on my own Na lie o Iro ma ni won pa See, if no be three, only one say, I No go fit to carry on Na lie I no go fit to keep am strong Na lie o Say, na lie them dey lie o Say, if na only one of the three Say, I No go fit to stand alone Na lie Say, I no go make am on my own Na lie o Iro ma ni won pa Someday, someday, we shall meet again We will still love each other Someday, someday, we shall meet again o We will begin as brothers One day, one day, we shall step on stage again together Oh Lord, hey Lord, oh oh oh Dem be two, later become three They run things together, live in peace and harmony Then suddenly, the three bin disagree One go solo The other two follow Oh no no no The world dey vex right now Say the three, them dey do their thing individually But remember, some day, them go leave each other Cuz truly none of them be brothers

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found