OK

Lyrics
Ohhhhhhhhhhhh Alright babe Ok! Ahahaa No matter wetin everything go set, e go dey okay Just say ok, no matter wetin dey happen oh Just say ok, no matter wetin deyhappen o At times you go dey wonder eh Whether you go see tomorrow What u go wear everyday Na so so borrow borrow Mama and papa dey shout for your head Make you park your load dey go Your mates dey buy motor You just dey waka jugu jogo Abeg brother take your time No let frustration make u comit crime Life e no easy at timеs But we go climb am jeje likе ladder Today rain fit to fall But tomorrow sun e go shine eh If you dey work hard everyday On your two knees you dey pray U no forget say olorun dey Wetin dey , wetin dey You no get problem again Just say ok Just say ok Just say ok No matter wetin dey happen oh Everything go dey ok Ogadim ok Everything go dey ok No matter wetin dey happen yh Sister, why you dey bother yourself say Your mates some don born don marry You sef go wan dey rush to marry No go marry person wey go make you sorry Sister mr right dey come and soon you go see you will marry soon Take your time sister no rush am atall Gods time na the best no shaking, god go do am Wetin make you come dey bother yourself when you know that God don buttered your bread No o forget, work hard, buckle your belt If not not holy ghost no go help yourself so Wetin we go do, wen we go do You go tell me what you take your two eyes see God don plan, who wan plan am Ordinary ma *hiss* forget am When dey see you gan dey no go believe am Ogadim oh ngwanu mo ha Just say ok (get down on it) Just say ok (get down on it) Just say ok Say yh yh yh yh Everything go dey ok Ogadim ok (its gonna be alright) Everything go dey ok (its gonna be ok) Yh yh yh yh See ehn true true, u know say e no easy atall ehn But the thing be say If u believe in yourself and you believe in God You go reach where you wan reach mehn Come on 3x okay Its gonna be okay Its gonna be alright (common) Gotta be ohhh okay At times you go dey wonder eh Whether you go see tomorrow What u go wear everyday Na so so borrow borrow Mama and papa dey shout for your head Make you park your load dey go Your mates dey buy motor You just dey waka jugu jogo Abeg brother take your time No let frustration make u comit crime Life e no easy at times But we go climb am jeje like ladder Today rain fit to fall But tomorrow sun e go shine eh If you dey work hard everyday On your two knees you dey pray U no forget say olorun dey Wetin dey , wetin dey You no get problem again Okay nau Just say ok Just say ok Just say ok No matter wetin dey happen oh Everything go dey ok Ogadim ok Everything go dey ok No matter wetin dey sele yh Just say ok Just say ok Just say ok Say yh yh yh yh Everything go dey ok Ogadim ok Everything go dey ok Yh yh yh yh Just say ok Just say ok Just say ok Say yh yh yh yh Everything go dey ok Ogadim ok Everything go dey ok Yh yh yh yh Just say ok Just say ok Just say ok Say yh yh yh yh Everything go dey ok Ogadim ok Everything go dey ok Yh yh yh yh Just say ok Just say ok Just say ok Say yh yh yh yh Everything go dey ok Ogadim ok Everything go dey ok Say yh yh yh yh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...