Jump

Album cover art for "Jump" by Falz

Falz - Rap

Jump

0 Plays

Duration: 2:19

View Artist

Lyrics

Sho fe Sho fe soro si mi Tell me wetin happen to fe soro simi Isu Pelu ata dindin Moti gboriwole pin pin Yeah We dey ball we no dey loss pena (pena) Cruising in the motor we dey buss Fela (Oya) To ba r'awon shinani ton wa mi wa Won to mefa two Orobo four lepa (oh Yeahh) Dem tell me say make I come get am (come now) They way dem line up dem be like orchestra (ah) Celebrity baddie wey be top shotta She don set am She say when I go come neck am Call Cheta So fun ko ma gbe Oti wa Call Tola tell am we dey expect supper If he run into go slow make he call chopper I don talk am before make you burn rubber (yes now) Dem say dem need more rubber Iwo se leju bi pe won force e wa Shorty carry body she be jaw dropper I don dodge am before she go be blood sucker Mmm yeah Tell am nothing go loss Be like I go spray holy water on top na If e no remorse I go take 'em to church I'll make em get up on their feet Everybody dey jump na Mmm Nwanne nothing go loss Be like I go spray holy water on top na If e no remorse I go take 'em to church I'll make em get up on their feet Everybody dey jump na They hating on the boy for no reason Always trynna shut me down but I don't listen This no different Won't stop till I know freedom Till I put both hands on it like I'm goalkeeping You and your homies been gold-digging You trynna be tough but nah you man are so chicken I ate it was so filling My peace keep it so hidden In gold linen more women is strolling in We dey hot for life no know wetin be cold season And if grammar don dey too much Oga blow pidgin Tell dem day you be Victor you be no victim For barber shop for bus stop for night club Hear the side talk inside bus we don clock No gree No be here dem go chop us No dey fear face the worst case e don sup Mmm yeah Tell am nothing go loss Be like I go spray holy water on top na If e no remorse I go take 'em to church I'll make em get up on their feet Everybody dey jump na Mmm Nwanne nothing go loss Be like I go spray holy water on top na If e no remorse I go take 'em to church I'll make em get up on their feet Everybody dey jump na

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Falz
  • Chillz (Producer)