Get Me

Lyrics
[Intro] Ah! Yeah! Bad guys in the building [Verse 1] Yeah! I dey for bed since I dey try move In my 27 years I never see this kind groove We dey fight hangover me and my guy Juls And I no dey smoke so I too dey like booze You know that kind level wey you don shak to Wey you see every girl like if I catch you Lola say she want blaze Make we come high school Okay thank you But me I'm quite cool I don't know about Juls but use your best effort I'm a grown man I don't succumb to peer pressure I shacko I demo Only for like 10 seconds For the shortest resistance I hold the best record [Pre-Chorus] Twenty minutes later Hot don cool down brother We don stop to bother Shayo don dey enter Lola pass the polishi Make me smoke the claro I come start to wonder Send me go for parole [Chorus] They don get me See as fine girl dey wound person I dey form hard when nobody send me Chai! They don get me Ah! They don get me See as fine girl dey wound person I dey form hard when nobody send me Chai! They don get me [Verse 2] I dey prove hard guy I dey there dey form stunt Me wey no dey smoke I don clear one blunt I dey mix when already sef guys don drunk The high come dey be like say e go last one month She give me space cake She say guy come chop Ah say gimme space Wait my heart wan stop Ah still try comport Many guys don knock Me dey like form tough All my guys don talk I chop the cake finish Now I see the light I dey ask Lola why the sun dey rise in the night I no know wetin Juls don add to him Sprite But na Psalm23 wey my guy dey recite [Pre-Chorus] Twenty minutes later Hot don cool down brother We don stop to bother Shayo don dey enter Lola pass the polishi Make me smoke the claro I come start to wonder Send me go for parole [Chorus] They don get me See as fine girl dey wound person I dey form hard when nobody send me Chai! They don get me Ah! They don get me See as fine girl dey wound person I dey form hard when nobody send me Chai! They don get me [Outro] Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night Chai! They don get me Na Psalm23 wey my guy dey recite They don get me Aah! Dey don get me See as fine girl dey wound person I dey form hard when nobody send me Chai! They don get me
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Juls