Confirm

Falz & Sir Dauda - Rap
Confirm
0 Plays
Lyrics
[Chorus: Sir Dauda] Nothing wey you wan talk Nothing wey you fit explain You no work but you wan chop You wan score but you no get game Rise up, homie, rise up Wise up better change your plan More hustle for the righteous If you don't know then you better confirm o You Better confirm oh You better confirm oh You Better confirm And you can roll with me if you never confirm o You never confirm oh you better confirm o You better confirm [Verse 1: Falz] Ha Internet gangster This the first chapter This brother just hammer He collect from one maga Him steal person money Na him wan dey form swagger Everyday for the thief one for karma So you happy when you log into your online haven And when you're getting richer of another man's saving Stop explaining, that be lazy No excuse you fit give dem No be only una wey be victim of the system No you no be hustler that one no be work sir You wan carry duffle duffle, instead make you hustle double Hoping you would realise, you're not in a real life You're not sharper than the n**** that's rocking the pinstripe Person talk small, you left threats in the comment section You never got attention, then you tried to flood the mention You don forget say this person get some God protection Get your ass up before you end up for detention [Chorus: Sir Dauda] Nothing wey you wan talk Nothing wey you fit explain You no work but you wan chop You wan score but you no get game Rise up, homie, rise up Wise up better change your plan More hustle for the righteous If you don't know then you better confirm o You Better confirm oh You better confirm oh You Better confirm And you can roll with me if you never confirm o You never confirm oh you better confirm o You better confirm Ahh Ahh [Verse 2: Falz] No be say I holy pass No I'm far from that person Every teaching every sermon Every life lesson go surely tell you the same thing My guy this life no be level playing field uhn Just run your own race No dey double cross another man Everyone no fit get the same speed Yeah Mi lo sope mo re fara we ki lo ma womo Dangote For the little wey i get baba God nagode I'm steady grinding because I need to get the pepper Emi sare sare ti ti ti a te le se mi se je So sell plantain today tomorrow buy plantation And fly first class to a nice vacation Getting anyway will teach you to get the wrong way Abi they told you Rome was built in one day Then na scam o better have a plan o If you don't know you better confirm o You better confirm o [Chorus: Sir Dauda] Nothing wey you wan talk Nothing wey you fit explain You no work but you wan chop You wan score but you no get game Rise up, homie, rise up Wise up better change your plan More hustle for the righteous If you don't know then you better confirm o You Better confirm oh You better confirm oh You Better confirm And you can roll with me if you never confirm o You never confirm oh you better confirm o You better confirm Ahh Ahh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Falz