Follow Follow

Album cover art for "Follow Follow" by Falz

Falz - Rap

Follow Follow

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro: Fela Kuti] No brake, no job, no sense Na joro, jara, joro, joro, joro jo jo jo [Chorus: Fela Kuti] Attention! (Zombie) Quick march! Slow march! (Zombie) Left turn! Attention! (Zombie) Quick march! Slow march! (Zombie) Left turn! Attention! (Zombie) Quick march! Slow march! (Zombie) Left turn! Attention! (Zombie) Quick march! Slow march! (Zombie) Left turn! [Verse 1: Falz] Ah, oh, eeh, eeh Ah, shakara po alakori Emi ti mi o lowo la po mi Follow follow wan kill the boy (boy) But e just dey go like zombie OG na God I take beg Una no go fit to stop my fake flex My phonetics my complex Teacher don't teach me nonsense Me I want to rock the latest Shey you no dey feel my swag dey make sense? I dey tell the boys of how I go take spend Even when I know account dey red My mates them dey reason how to make bread Me I still dey wonder how I go take blend I go need to talk for matter wey trend You for see the likes on top my JPEG [Chorus: Fela Kuti & Falz] No break, no job, no sense Na joro, jara, joro, joro, joro Attention! (Zombie) Quick march! (Wey the party) Slow march! (Zombie) (Shey o ti pari) Left turn! (I don show) Attention! (Zombie) (O no no no I must blow blow blow) Quick march! Slow march! (Zombie) Left turn! (Drop Comment) Attention! (Zombie) (Give me likes) Quick march! (Drop comment) Slow march! (Zombie) (Anyhow) Left turn! (No problem) Attention! (Zombie) (Emi ko ni mo ni moto) Quick march! Slow march! (Zombie) (Why're you acting like you don't know) Left turn! [Verse 2: Falz] Na me and you go dey inside the trouser I see wetin David buy for Chioma I need to break my bank to feel among now Ki emi ati boys na jo ra Sho ri wedding Banky and Adesua Sho ti gbo pe Toke ti ra Range Rover Ye fo ya, I go borrow pose na I go be the talk of the town, I go take over I need followers e dey important They say person dey Lekki wey dey pump yansh I need HBD, I need congrats I need mentions I need more My mates them dey reason how to make bread Me I still dey wonder how I go take blend I go need to talk for matter wey trend You for see the likes on top my JPEG [Chorus: Fela Kuti & Falz] No break, no job, no sense Na joro, jara, joro, joro, joro Attention! (Zombie) Quick march! (Wey the party) Slow march! (Zombie) (Shey o ti pari) Left turn! (I don show) Attention! (Zombie) (O no no no I must blow blow blow) Quick march! Slow march! (Zombie) Left turn! (Drop Comment) Attention! (Zombie) (Give me likes) Quick march! (Drop comment) Slow march! (Zombie) (Anyhow) Left turn! (No problem) Attention! (Zombie) (Emi ko ni mo ni moto) Quick march! Slow march! (Zombie) (Why're you acting like you don't know) Left turn! [Bridge: Fela Kuti] Attention! (Zombie) Quick march! Slow march! (Zombie) Left turn! Attention! (Zombie) Quick march! Slow march! (Zombie) Left turn! Attention! (Zombie) Quick march! Slow march! (Zombie) Left turn! Attention! (Zombie) Quick march! Slow march! (Zombie) Left turn! [Outro: Fela Kuti] No break, no job, no sense A joro, jara, joro

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Fela Kuti
  • Falz