Amen

Lyrics
[Intro] Through Jesus Christ our Lord (Amen) Amen Amen Amen Shout the loudest Halleluya In the Name of Jesus Amen Halleluya somebody Waka waka waka waka waka waka waka [Verse 1] Pull up in a Rolls-Royce Ghost My bodyguard armed Oga don't come close I get bread, bakery dey my condo But I dey feed five thousand with only one loaf My dough dey flow Oluwa gba control My goal is to make sure you give Christ your soul If you don't put your offering and tithe in the bowl Blessing on your life go slow [Hook: Fela Kuti] Pastor house na him dey fine pass My people them dey stay for poor surrounding [Verse 2] Yea Na so dem talk We chop We gullible to the core If you drop all you got It's impossible to be poor Put your hand in your purse Give everything to the church And I promise you The Lord will come knocking on your door It's funny when you say I'm moving like an unbeliever It's ironic you tell me To be my brothers keeper Take our offering set up Uni And your church members can't even afford the school fee [Hook: Fela Kuti] These money making organizations Them come put we Africans in total confusion [verse 3] Yea So the taste of that holy communion is too sweet Be like say you don forget the thing you talk for pulpit Everybody and their mama still dey take your bullshit If my sermon worry you E mean say the shoe fit More Catholic than the pope More faithful than the bishop yeah I know some kind drug wey dem call religion I dey pray to God I hope I make it to his kingdom While the man of God is busy raking in millions [Hook] Oh ohh And them dey do kpa kpa kpa kpa Shout the loudest Hallelujah [Verse 4] I know some fanatics go talk Yeah it's more than likely Person wey I fight for Go turn around to fight me You tell your doctor you enjoy the headache Kill the messenger throway the message Find sweet and sweet talk Na em be the template Church plenty pass school for inside my estate You sell hope You sell faith You sell dreams to get paid Na congregation money But dem no go see percentage [Outro] …inside the church Having succeeded in driving away the pastor Some of the members spoke On what could have caused the show of shame "He raises funds in the church And keeps the money in his purse Without giving to the church authorities" "What this man has done Is to destabilize the church To destroy this church And i will not fight that The bible says follow peace with all men" Somebody shout the loudest halleluyah Waka waka waka waka waka waka "Then they started the offering At a thousand dollars And then they said If you don't got If you don't got cash Then we got ATM machines I don't understand that logic I don't understand that way of thinking And I don't understand that to be what religion is"
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Falz