Everybody (Thank You)

Lyrics
[Chorus] Ah, everybody wey believe the movement Everybody wey see the dream Everybody wey show me love, oh Everybodyweydey the team Everysingle fan wey dey hail me Allthe babes wey still dey scream Everybody wey dey the story Every actor in the film Everybody wey play the music [Verse 1] All the radio stations All the DJs and the VJs Everybody wey give me rotation Shout out to Femi Soro Hala my man Aboki �yin o m� bo e bere �w�n ti day one ni mo n k� You fit think say e easy for me But �wa ti hussle low key Shoutout to guys wey know me �w�n �y�n ti m� l� p� ni homie Shoutout to pops and mumsi �w�n �y�n t� support mi Folakemi and Foladele, ah Thank you w� compulsory [Chorus] Everybody wey believe the movement Everybody wey see the dream Everybody wey show me love, oh Everybody wey dey the team Every single fan wey dey hail me All the babes wey still dey scream Everybody wey dey the story Every actor in the film [Verse 2] Ah, Igojuwa God bless your soul I know you dey for heaven, oh Small, small dem don dey get to know God don change my level, oh I dey thank all the guys wey criticize All the people wey no feed me lies The people wey first recognize say There's more to me than meets the eyes All the people wey dupe the boy The wayo guys and 419ers Now we dey sing, we dey break boundaries Now we dey be like Paul and Silas And my sax, e dey kill the beat True, when I don't feel defeat Where you dey when we dey feed the street? We paid the dues so we need to eat [Chorus] Ah, everybody wey believe the movement Everybody wey see the dream Everybody wey show me love, oh Everybody wey dey the team Every single fan wey dey hail me All the babes wey still dey scream Everybody wey dey the story Every actor in the film [Outro] (Even though it was hard at first) (You held me down and pushed me up) (So I thank you for loving me) (Thank you, thank you)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Sess