Soft Work

Lyrics
Ahn bahd guyz Soft work [Verse 1] Ahn Abinibi you will know when we enter late They say we dey show gan it's a darn habit We no struggle to collect best artist First class no be who collect extra sheet Give ladies ecstacy, with our expertise We calling shots but dem no dey get service Wen we comot London we go check Paris I dey smell envy, I detect malice I don't care lifestyle you go fear lavish Foreign girls in my house I dey learn Spanish And the French girl tell me je m'appelle Gladys I dey scope omoele till some bread vanish But no be strain on my pocket 'cus we less famished Ladies love made men and we established Dem dey con find us like we herbalist Dey wii chop our bobo if it's well garlished [Pre-Chorus] We came through in that Mercedes Ahn mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily We came through in that Mercedes Mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily [Chorus] It's our work oo Ahn yea soft work Yea it's our work oo Ahn yea soft work Ahn yea it's our work oo [Verse 2] It's the life we chose I could have been in chambers No regrets this one dey pay pass We get drive we get all the papers Trust nobody real niggas dey scarce Please my padi why you want to gate crash You dey copy kata you don dey claim razz 'Cus you say dat one na the main cash You be army robber your people dey SAS Riches and manner, Cash and etiquette Mature money and I ain't even thirty yet I know your face but I can't remember where we met Na just courage the power wey the Henny get Stories that touch from a real life angle This one's for the night, I burn the midnight candle Emi law school so I can be called to bar Now I'm a Rap star mummy I'm popular [Pre-Chorus] We came through in that Mercedes Mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily We came through in that Mercedes Mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily [Chorus] Is our work oo Ahn yeah soft work Ahn yeah is our work oo Ahn yeah soft work Ahn yeah is our work oo [Verse 3] Working hard but we're hardly working When the fine girls them start the twerking You go pause like duro na gbami gbo Sori backside amina Ahn yeah aso o gbami mo mo All these money make a nigga fatty bum bum We are now big so we can now pretend We can now find a star we can now be friends But you you no know the game intoto You want to try lucky maybe you will win lotto Even real talent gan still need promo If you fake your own death you fit still no blow Bami womo to le roll plate to ni logo Omo to yellow bi sikiratu sindodo A damsel that already knows the koko Cause' I don't have any power to dey feed zobo [Pre-Chorus] We came through in that Mercedes Mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily We came through in that Mercedes Mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily [Chorus] Is our work oo Ahn yeah soft work Ahn yeah is our work oo Ahn yeah soft work Ahn yeah is our work oo
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Falz