My Life, Pt. 2

Durella & Terry G - Pop
My Life, Pt. 2
0 Plays
Duration: 3:19
Lyrics
Enemies enemies enemies enemies enemies Enemies enemies enemies durella e e e **** Omo you know sey me no go get slacker omo Straight up am from the zanga king of the zanga Omo yapa yasky omo too gbasky terry g crazy See we started from the bottom but right now We are on top ye enemies following us omo Dem go die omo dem go payi ah see we Stepping higher omo dem won try us omo Don't fight us omo can't try us omo we go Up up up up up up up ye terry g in the bentle Omo yapa yasky too gbasky in the amg **** Enemies enemies in my life enemies enemies In my life enemies am living my life enemies Am living my life enemies am living my life Enemies am living my life enemies am living My life enemies am living my life Dem say me I don kolo dem say I dey sniff Cocoa hey omo wetin dem know e e nobody Know me at all e I wanna feel the way you Rock up on the beat couple the thing and Whyne upon your wing omo me and terry g Dey rap upon the beat e along side durella e Oya whyne am wyhne am e whyne am whyne Am whye am wyhne am e its my life its my life Its my life its my life e lugolo lugololo Gbegbe e gbegbe ti gbegbe o onanayigbo o e Enemies enemies in my life enemies enemies In my life enemies am living my life enemies Am living my life enemies am living my life Enemies am living my life enemies am living My life enemies am living my life Is terry g and durella omo yapa yasky the king Of the zanga zanga swagger swagger ginger ginger Say we ginger the lamber we swagger the ginger We ginger the swagger we ginger the lamber Enemies enemies e enemies enemies say me Give dem the lamber me lamber the ginger Me ginger the swagger the king of the swagger Enemies enemies enemies Kosi bo se le se waju la mamalo kosi bo Se le se waju la mama lo Enemies enemies in my life enemies enemies In my life enemies am living my life enemies Am living my life enemies am living my life Enemies am living my life enemies am living My life enemies am living my life Enemies enemies in my life enemies enemies In my life enemies am living my life enemies Am living my life enemies am living my life Enemies am living my life enemies am living My life enemies am living my life Durella the king of the zanga the zanga The lamberthe lamber na me be the Ginger anana yipo oya make you whyne Am whyne am whyne am whyne am whyne Am for me e oya whyne am whyne am Whyne your body durella make over e
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Terry G