Baba God

Album cover art for "Baba God" by Durella

Durella - Pop

Baba God

2 Plays

Duration: 3:32

View Artist

Lyrics

I thank the lord baba baba baba Baba god baba god baba god baba God baba god ye chai baba god e e e See I started from mushin my name be Oluwadamilare o kulaja omo ijebu omo Ijebu ileson nile wa now I don cut across All the enemies and the obstacles omo No be my power na my god e na my god Dey see they won run me down but dey Can't run me down they won pull me down But dey can't pull me down because am Too much because you are too much Because of you na you send me up eh Baba god you the best thing that ever Happened in my life that na why am Singing this song for you because moti Lowo moti lola chai Baba god e e e I thank you e e e You too much e e e chineke me Ah chai baba god e e e thank you E e e you too much e e e chineke Me ah chai There is nothing in this world wey you Go do for dem wey dem go like e dem Go talk sey you no sabi even though You try dem go say you no try well well Ah but today look at me look where I dey today omo I thank god e everything I do now na baba god na you e e no motor Wey I get someone na god e house wey I get someone na god e even name wey I get and the fame wey I get everything Wey I get I say na you e Baba god e e e I thank you e e e You too much e e e chineke me Ah chai baba god e e e thank you E e e you too much e e e chineke Me ah chai Now I go like to tell all the bad belle people And the enemies people one thing one thing One thing one thing make dem hear me now Oya enemies pack up pack up bad belle people Oya pack up pack up if you won run me down Oya pack up pack up if you no want make I shine Oya pack up pack up because am the son of The capital god and am going forward backward Never everything am doing now is getting better I thank my mama and I thank my papa see Enemies can't run me down enemies make You look at me well well am the son of the Capital god takes more than a man to become A king it takes more than in 11 to be eleven Oh baba god na because of you I dey sing Sing this song sing this song sing this song For you Baba god e e e I thank you e e e You too much e e e chineke me Ah chai baba god e e e thank you E e e you too much e e e chineke Me ah chai

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found