Crazy

Album cover art for "Crazy" by Durella

Durella - Pop

Crazy

0 Plays

Duration: 3:40

View ArtistView Album

Lyrics

Omo mo like e o soji that na why I Won touch your body I wanna take You on a trip are you ready I love The way you call me pappy mummy You know what I mean you can count On me you can trust me you can rely On me you can kneel on me See girl I just wanna be your super man The one wey you go dey call your sugar Man baby girl make you try understand Durella only wanna be your man sumo Mi fa mo mi omoge orekelewa baby The way you dey whyne and the way You dey redi omoge you know sey you Dey make man go crazy make man go Crazy make man go crazy make man go Crazy make man go crazy make man go Crazy Am so crazy the way you buddy bounce Up and down am so crazy the way your Buddy bounce up and down am so crazy The way your buddy bounce up and down Am going crazy am so crazy Let me sing let me sing let me sing let Me sing a song let sing a song I don't Biology and I don't know sociology Durella doesn't know physiology but Am looking for technology ti ma fi ji e lo Omo we gbe e lo omo weyin ji e lo go go Go go go sexy its your birthday that na why I wanna pop you rosy I wanna take you on A trip on a far day get yourself all ready baby Cos you gonna be right there I gat what youn Need right here make you no fear cos I know You want me and I know you need me like I need you See girl I just wanna be your super man The one wey you go dey call your sugar Man baby girl make you try understand Durella only wanna be your man sumo Mi fa mo mi omoge orekelewa baby The way you dey whyne and the way You dey redi omoge you know sey you Dey make man go crazy make man go Crazy make man go crazy make man go Crazy make man go crazy make man go Crazy Am so crazy the way you buddy bounce Up and down am so crazy the way your Buddy bounce up and down am so crazy The way your buddy bounce up and down Am going crazy am so crazy Am so crazy the way you buddy bounce Up and down am so crazy the way your Buddy bounce up and down am so crazy The way your buddy bounce up and down Am going crazy Omo je ka lole kalo sere omo je ka lole kalo Se re omo je ka lole kalo sere omo je ka lole Kalo se re omo je ka lole kalo sere omo je ka Lole kalo se re omo je ka lole kalo sere omo Je ka lole kalo se re oh oh e e oh oh e e Omo yapa yasky durella enemies forth main Land bridge coming *** azidizo too in the Building *** psalm clef on the beat enemies Forth mainland bridge forth mainland bridge Forth mainland bridge enemies coming soon

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found