Our Lagos

Album cover art for "Our Lagos" by Pasuma & Patoranking

Pasuma & Patoranking - Pop

Our Lagos

0 Plays

Duration: 3:47

View Album

Lyrics

They call me pasuma they see me dey wonder Emi ni pasuma o Nibo lowa to tin ranju you better calm down ko ye leju You think sey you get mouth like ashiwaju Oloju ben ile wa ko ranju mo mi iwo nikan ko loloju Ayimoye oloju repete ninu lagos Eko akete ilu ogbon eko akete ilu oye Eko akete ilu ogbon eko akete ilu oye Eko ile eko ile eko ile eko ile eko ile Life no be bеd but process as you lay your bed naso you go lay ontop am Work hard make you no dull if you no work you no go chop o I say work hard makе you no dull naso e dey happen for our lagos So when you reach lagos calm down Before you find yourself for down town Before you see yourself put your hands up People dey for lagos wey dem dey run town Cool down my brother calm down my sister Cool down my padi calm down this na lagos Dem go dey denge denge dem go dey pose Dem forget sey na lagos we dey dem go dey pose Dem go dey denge denge dem go dey pose Dem forget sey na lagos we dey dem go Lagos writing a new chapter Tell me what we need immigration for Like institute known with noff laughter And the people dem change dem roll after Beauty lagos *************** *************************** Love you bad tell me love you bad bad lagos ************************* lagos ************************ lagos Nibo lowa to tin ranju you better calm down ko ye leju You think sey you get mouth like ashiwaju Oloju ben ile wa ko ranju mo mi Nibo lowa to tin ranju you better calm down ko ye leju You think sey you get mouth like ashiwaju Oloju ben ile wa ko ranju mo mi Igbagbo ti mo ni lo je kin doke lo je kin doke Igbagbo ti mo ni lo je kin doke lo je kin doke So when you reach lagos calm down Before you find yourself for down town Before you see yourself put your hands up People dey for lagos wey dem dey run town Cool down my brother calm down my sister Cool down my padi calm down this na lagos Dem go dey denge denge dem go dey pose Dem forget sey na lagos we dey dem go dey pose Dem go dey denge denge dem go dey pose Dem forget sey na lagos we dey dem go Awon kan waye wa jaye won o e eko ile Awon kan waye wa sise o e eko ile Awon kan waye wa le won o e eko ile Awon kan waye wa carry o e eko ile Eko akete lawa ngbe eko ile eko akete lawa mule si eko ile Eko akete la tin pawo eko ile eko akete ilu oye o O nana eko ile onana eko ile Lagos na we base eko ile lagos na we base eko ile Go tell them go tell them go tell them go tell them Sey we can't leave lagos go tell them lagos we base Lagos we **** and go lagos na we base Patoranking pasuma **** tera

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Puffy Tee