Jangilova

Lyrics
[Intro] It's Del B on the beat The love I get for you, e double times 2 Somebody go wound o, e fit fail Baby baby boo, nobody but you No even think am o [Pre-Chorus] On to say Baba Janet o Tell me say e dey love o Say na im first confess o Wetin im do one thing Me sef e dey love o Many people dey talk e yeah, baby na you o Believe me [Chorus] Say the love I get for you o, no be man made o E be jangilova (Haha, chai, baby!) Thе love I get for you o, beliеve me no be here o E be jangilova Baby o, the love I get for you, chai, no be small o E be jangilova Baby boo, the love I get for you o, no be fake o E be jangilova Hey! [Verse 1] Baby believe o, believe o, no be fake o (Chei!) Many have come and go, but me I'm here to stay To serve you as my king o (Hey!) My heart dey beat for you, body dey shake for you Who wan sey no be you o [Pre-Chorus 2] On to say Baba Janet o See na him dey love o See na him first confess o Say one thing do one thing eh [Chorus] Say the love I get for you o, no be man made o E be jangilova (Haha, chai, baby!) The love I get for you o, believe me no be here o E be jangilova Baby o, the love I get for you, chai, no be small o E be jangilova Baby boo, the love I get for you o, no be fake o E be jangilova [Instrumental Break] [Chorus 2] The love I get for you, baby mo, no be here o E be jangilova Ha, hey hey hey baby The love I get for you o o, no be man made o E be jangilova Baby believe me say the love I get for you o chai! Body o, my body E be jangilova Na from o na from apple o The love I get for you o o, na divine o E be jangilova
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Harrysong