Abo

Lyrics
[Intro] Oga Nla himself It's Pasuma Wonder o Abo Dj Toxiq on the beat Abo Abo o [Chorus] Everyday, everyday On my knees, I dey pray For the blessing wey dey come my way And the good things wey dey come my way Everyday, everyday All my people don dey celebrate For the blessing they see all around o I thank God for my life o Abo (abo), abo (abo), abo (abo), abo (abo) Oya say abo (abo), abo (abo), abo (abo), abo (abo) Oya patewo, patewo, patewo, patewo Oya patewo, patewo, patewo, patewo All my lelelelelеlelelelе lady o, lady o All my lelelelelelelelele lady o, lady o Daddy Fuji wa sere (oh) Iya ibeji wa jaiye oh (oh) [Verse 1] Too much money spending (spender) Iro si na founding (founder) Everybody dancing The money na non stop Oluwa gbemileke o Everything is okay o [Chorus] Everyday, everyday On my knees, I dey pray For the blessing wey dey come my way And the good things wey dey come my way Everyday, everyday All my people don dey celebrate For the blessing they see all around o I thank God for my life o Abo (abo), abo (abo), abo (abo), abo (abo) Oya say abo (abo), abo (abo), abo (abo), abo (abo) Oya patewo, patewo, patewo, patewo Oya patewo, patewo, patewo, patewo [Verse 2] Pasuma Wonder o Some of them dey wonder o (wonder o) I started from the gutter o But no I don dey run town Nitori pe oluwa lo se o Kin se omo eniyan o Kin se omo eniyan o Won ti se ta lo ti e pe o Abo, abo, abo, abo Abo, abo, abo, abo Abo, abo, abo, abo All my lelelelelelelelele lady o, lady o All my lelelelelelelelele lady o, lady o Daddy Fuji wa sere (oh) Iya ibeji wa jaiye oh (oh) [Chorus] Everyday, everyday On my knees, I dey pray For the blessing wey dey come my way And the good things wey dey come my way Everyday, everyday All my people don dey celebrate For the blessing they see all around o I thank God for my life o Abo (abo), abo (abo), abo (abo), abo (abo) Oya say abo (abo), abo (abo), abo (abo), abo (abo) Oya patewo, patewo, patewo, patewo Oya patewo, patewo, patewo, patewo (All my lelelelelele) (All my lelelelelele) Say abo (All my lelelelelele) (All my lelelelelele) Oya patewo, patewo, patewo, patewo Oya patewo, patewo, patewo, patewo [Outro] Yes o Ehen Oya Frankie Free, let's go man It's Pasuma wonder
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Pasuma