Walakolombo

Chuddy K & Shalom - Pop
Walakolombo
1 Plays
Lyrics
Nyem mo As you see me so, as you see me so I dey feel you so You dey make me carry go Nyem mo As you see me so, as you see me so I dey feel you so You dey make me carry go Wakolombo baby walakolomco walakolombo Wakolombo baby walakolomco walakolombo I look into the party See this pretty girl staring at me I don't know what you see am on I say yeah I confess. See this little girl I want to love you baby no time Yeah make you tell me if it alright eh Munagide bi, me andf you go live Baby make we live forever Nyem mo As you see me so, as you see me so I dey feel you so You dey make me carry go Nyеm mo As you see me so, as you see me so I dey feel you so You dеy make me carry go Wakolombo baby walakolombo walakolombo Wakolombo baby walakolombo walakolombo I beg e oh omo ele Take am easy you dey kill me sofly with the way you whine your waist o You a pretty kind of girl wey go fit to rock man on the dance floor Make a man craze oo Abeg e ohh, oh lady oo I dey feel you die o, me I dey feel you die o You be very fine damsel Any plans wey you get make you counsel Tonight I want to dig you like Amstel Cause you make my head to sewll oh Omo ohhhh, omo omo omo As you see me so, as you see me so I dey feel you so You dey make me carry go Nyem mo As you see me so, as you see me so I dey feel you so You dey make me carry go Wakolombo baby walakolombo walakolombo Wakolombo baby walakolombo walakolombo Baby take it down slow Let me see you go, let me see you touch the floor Cause the way you dey tongidid don Tigi don don tigidon don dondon e dey burst my brain ehhh Nyem mo As you see me so, as you see me so I dey feel you so You dey make me carry go Nyem mo As you see me so, as you see me so I dey feel you so You dey make me carry go Wakolombo baby walakolombo walakolombo Wakolombo baby walakolombo walakolombo Ehh I dey feel you so ooo Its chuddy k ehhhh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- MC Vance