My Love

Album cover art for "My Love" by Chuddy K & 2Shotz

Chuddy K & 2Shotz - Pop

My Love

2 Plays

Lyrics

Nna what is all Anapum 2shotz My love eh igegbuemu e My love eh igegbuemu e Obi moo o igegbuemu e, love egbemue ehh For your love I go hold you tight For your love I no go compromise Anything wey you want my baby, na him I go do ehh Only you want to spend my trip lagos, new York all the sea Shawty can't you see am ******* ************* next to me Come share my destiny we are meant to be My love eh igegbuemu e My love еh igegbuemu e Obi moo o igеgbuemu e, love egbemue ehh See I can make your babies daddy Baby I want baby by me Cruise round town with my bently Ama do you gentlemanly I go fight for you like jet li Munagijebi forever, forever Come sun come rain My love for you will always stay Baby don't you stay eh, we are meant to be My love eh igegbuemu e My love eh igegbuemu e Obi moo o igegbuemu e, love egbemue ehh I don tire to dey patch am I don tire to be champion of all women I don tire to be babes dem ambassador Everyday I go dey chop like ***** So over love when I hold your hands E no need make you start to dey feel like fan Let me be your man, make me your master plan And infact take the keys to that new *** (speaking igbo) So am definitely loving your tight One day I go blow up dynamite Our kids go dey grow up day and night Our house sef nepa no go dey take light Everytime when I see you, everytime wet I meet you Igbolamo, igbolamo My love eh igegbuemu e My love eh igegbuemu e Obi moo o igegbuemu e, love egbemue ehh Nnagige bi ebi, me and you go live as one Nnagige bi ebi, me and you go live as one My love eh, Jehovah let things to be permanent oh My love eh, ifunaya ehh ohh My love eh igegbuemu e My love eh igegbuemu e Obi moo o igegbuemu e, love egbemue ehh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Spellz