I No Know

Album cover art for "I No Know" by Chuddy K

Chuddy K - Pop

I No Know

0 Plays

View Artist

Lyrics

This thing dey pain me, I no go lie This girl dey play me, she just dey lie Bayo dey kiss you for corner last night Abi you wan lie say no be back of car una dey I dey jeje open my cigar And another brother dey press your yansh I know say you don dey pump um pum Cause I heard you screaming my tutu For your life you know Chuddy is gonna let you go Am going to the next level ohh I know no say this pretty girl fit wound me I know no say even devil better pass you I know no say this pretty girl dey play me I know say evеn ashawo better pass you Now have had еnough you've played me Eheheh yeah yeah ehehe yeah No more forever See me see trouble she just dey code You dey come from church o your bra don remove Shebi you don see mugu wey believe All this kind wayo wey you dey play Eko yi lo ba mi dey ibi o Farabale make I let you know Get yourself a little self control Get your bags and make you pack your clothes Make you turn around just hit the road Hit the road that ends the show, ends the show Your life you know, I just gotta let you go In this show in this show I know no say this pretty girl fit wound me I know no say even devil better pass you I know no say this pretty girl dey play me I know say even ashawo better pass you Now have had enough you've played me Eheheh yeah yeah ehehe yeah No more forever Did you realize all the pain that you cursed me Omi bo loju mi when I see you kiss Bayo se iyawo basa basa loju mi Baby girl its time I gat to let you go ohhhh yeah Ohhh no why ohhh I know no say this pretty girl fit wound me I know no say even devil better pass you I know no say this pretty girl dey play me I know no say even ashawo better pass you Now have had enough you've played me Eheheh yeah yeah ehehe yeah No more forever x2 Ohhhhhhh yeahhh yeahh eh ohhhhh why oh Ewoohhh ohhhh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • JaySleek