Slow Slow

Lyrics
It's Chuddy K slow slow Hey, oh! oh! oh! Hey, oh! oh! oh! She dey make me kolo, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know She dey make me fagbo o, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce) Wa ja mi si girl I really like wetin I dey see E be like say I shake some Hennessey And I know that you can see say you dey make me lose my mind Girl if you don't mind I wanna make you be my boo, be my boo Girl I know I go make you satisfied Girl na you be the one wey I give all my time And I give all my cash Oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga Ask me for cash and I go give you She dey make me kolo, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know She dey make me fagbo o, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce) I really don't know so much about you But I know send anybody but you I get this vacuum in my heart Which still no one to fill but you? Nwaoma you know I love you so much And I wanna spend my whole life loving you Girl na you be the one wey I give all my time And I give all my cash Oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga Ask me for cash and I go give you She dey make me kolo, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know She dey make me fagbo o, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce) Baby wa o, ma ja mi laya, wada mi lohun Wa gbe mi saya (2ce) She dey make me kolo, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know She dey make me fagbo o, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Dokta Frabz