Rambo

Album cover art for "Rambo" by Chuddy K

Chuddy K - Pop

Rambo

0 Plays

Duration: 2:52

View Artist

Lyrics

Kent records baby Kent records baby It's Chuddy K ehy ehy ehy ehy Chuddy K aah You're pretty and baby I no fit analyze Oh oh I look for your type omoge but I no fit find Oh oh Everything wey you dey do dey sweet me die Oh oh Before I go leave you chicken go grow teeth Kukuruku Cause of the way you det overrate All the other girls wan to run your package But you keep telling dem I be your choice Mama oo mama Nothing go ever make me fall your hand I no go ever throw your love for ground Your love for me no be contraband Mama oo mama Girl I go be your Rambo be your Rambo ooo Everyday every night I go be your Rambo be your Rambo ehy ehy ehy Girl I go be commando be commando Everyday every night I go be your Rambo be your Rambo ehy ehy ehy You be eyor kan pere from Naija and all over the world my babe You be eyor kan pere na you o na you o na you o ooh oh You be eyor kan pere from yankee to Ghana babe You be eyor kan pere na you o na you o baby baby baby Lelelelelelelelele lelele o lelele o Lelelelelelelelele lelele o lelele o Lelelelelelelelele lelele o lelele o Lelelelele lele lele Lelelelele lele lele So I say Jango de Jango ahahn Judge of the jungle gbrerim Jango de Jango and I tell am say I be sango aaah Jango de Jango ahahn Judge of the jungle gbrerim Jango de Jango and I tell am say I be sango ahhhan Sango ahhan baby say I be snago ahahan You say le wango aah Like Shina Rambo Lelelelelelelelele lelele o lelele o Lelelelelelelelele lelele o lelele o Girl I go be your Rambo be your Rambo girl I go be e-e-e Everyday every night I go be your Rambo be your Rambo ehy ehy ehy Girl I go be commando be commando Everyday every night I go be your Rambo be your Rambo ehy ehy ehy You be eyor kan pere from Naija and all over the world my babe You be eyor kan pere na you o na you o na you o ooh oh You be eyor kan pere from Nigeria to South Africa You be eyor kan pere from Ghana to Lagos ehy ehy Ebelebelebele ebelebe bebe bele Ifohma Ifohma Ebelebe ehek Ifohma aka aka Ifohma I want to marry you Give me your love

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Spankie Doodle