Gambu

Album cover art for "Gambu" by Brymo

Brymo - Pop

Gambu

0 Plays

View Artist

Lyrics

[Verse 1] Gambu You dey sing for theives Gambu You go sing for me Pesin wey befriend rat go chop shit But i go still dey follow you If you swim for shit Love only me And be my own Gambu [Verse 2] Gambu Make we no climb on top the hill Gambu (?) Pesin wey befriend thug go chop shit But i go still dey follow you If you swim for shit Love only me And be my own Gambu (Instrumental Solo) [Verse 3] Gambu You dey sing for crooks Gambu You must to sing for me I no get stolen boots to pay you But i go still dey follow you If you swim for shit Love only me And be my own Gambu

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Brymo