Black Man, Black Woman

Album cover art for "Black Man, Black Woman" by Brymo

Brymo - Pop

Black Man, Black Woman

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

This love from the very beginning na taboo I dey for you, you dey for me like the sun and the earth And this kind of responsibility, na for few We carry our matter ah for head If na the days of our fore forefathers we dey live dem go call us messiah like Amadioha, like Sango and Ọya But I be Black man I'll paint the whole town to impress some crazy clown who dey spread hate around Black man I want the whole town to impress some silly clown wey dey spread hate around I forget to care for my own I carry the problem of the world but i no care to solve am for my own I dey show I dey brag I dey boast Na society dey enforce the rules But na woman dey dictate the rules na wetin man go do? Na to break the rules but for good And you be black woman you wear your pain like armor You take your mock and your mockup You say na man get the fuck up Black woman Na you get the whole town to impress some silly clown wey dey spread the hate around You forget to care for your own You carry the problems of the world but you no care to solve am for your own You dey you dey jolly you dey pose

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Brymo