Hate, Pt. 1

Album cover art for "Hate, Pt. 1" by BasketMouth

BasketMouth - Non-Music, Skit

Hate, Pt. 1

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

Oh boy This one wey person don wake up so Make I go Linda Ikeji blog, make I go find who I go hate this morning Wetin sef E.M.E don release new album? Wetin dey worry Banky W? Wetin he dey feel like Because he carry Skales Carry that small pikin wey dem dey call Whether na Wizkid dem realease new album Wetin, wetin they wan sing now Wetin they wan sing Wetin they wan sing Which kain song Which kain lyrics This therе stupid stupid lyrics wey dem dey Man, I hatе this guys I hate this guys man Look, you know what Anywhere wey this guys dey do show I go carry all my whole crew go put them for there Puuuuu! Wetin dem dey sing? Wetin dem dey sing sef? Okay, okay, I agree dem dey get lyrics But so what? Na only lyrics? Ehn, dem get beat Ehn, but na beat e end I no know I just hate this guys I just hate them Banky W I hate im skin Wizkid too small Okay why him short Why him short Why him go short I hate people wey short Wetin dem dey sing? Wetin dem dey sing? Skales okay him sabi rap Ehen, so na there e end I don hear better people rap Idris rap pass Skales Ah ah Abeg make I go sleep wake up again find something else I go do

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • BasketMouth