Myself

Lyrics
[Intro] Basket (Basket) Duktor (Duktor) [Chorus: Oxlade] I can't kill myself o (no no no) Otumokpo no work for me o (no no no) I go do the one I sabi o (no no no) I go do the one wey dey work for me (no no no) Wey dey work for me (no no no) You know say I can't kill myself o (no no no) [Post-Chorus: Oxlade] I go do the one wey I sabi o (no no no) I no go cut another man coat according to my size o (no no no) I no go cross road wey dem put hazardous for light o (no no no) [Verse 1: Oxlade] As you can see, I dey my own lane You can see, I no dey send nobody Odumebi, I dey do my thing I dey mind my business dey go Olofofo wan spoil market o Shobole dem wan ruin my plans o But them no know say me I am serving a living God, elelele Olofofo wan know wetin I do Shobole fe mo idi abajo But I no dey put mouth for wetin dem no send me But I no know why o If I do this, dem go say that o If I say that, them go do dis o Anything I do, dem dey police o All una dey enter my biz biz o If I do dis, dem go say that o If I say this, dem go do that o All una wan scatter my plans plans o [Chorus: Oxlade] I can't kill myself o (no no no) Otumokpo no work for me o (no no no) I go do the one I sabi o (no no no) I go do the one wey dey work for me (no no no) Wey dey work for me (no no no) You know say I can't kill myself o (no no no) [Verse 2: Tec] Yeah Omo, what's the plan though? Tell me, what's your angle? Made a couple jams, now they calling me the man, bro Made it with my gang, so they couldn't understand, Show Aim for the stars, there's no telling when you land o All happened suddenly Old school D'Banj flow Now it's palmwine, that's the sound they demand bro Babes wan dey move and the boys don dey booze 'Cause the party don dey groove, like a Sunday rendezvous (Ghost) [Verse 3: Ghost] Here in Lagos, you know Problem no dey finish We all wanna pop, so I stay on the spinach But life's a marathon, got to pace yourself to win it And faith in God is key to knocking doors off the hinges 'Cause my health is my wealth I can't kill myself Play the cards I'm dealt to sell market like Mile 12 Flows like the ocean, you might find pearls Oxy tell 'em [Chorus: Oxlade] I can't kill myself o (no no no) Otumokpo no work for me o (no no no) I go do the one I sabi o (no no no) I go do the one wey dey work for me (no no no) Wey dey work for me (no no no) You know say I can't kill myself o (no no no) [Post-Chorus: Oxlade] I go do the one wey I sabi o (no no no) I no go cut another man coat according to my size o (no no no) I no go cross road wey dem put hazardous for light o (no no no)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Show Dem Camp
- Oxlade