Election Time

Lyrics
Arise O compatriot Nigerians call obey To serve our fatherland With love, strength and faith The labour of our heroes past shall never be in vain O God please come and make Nigeria a better place Who dey talk am say Nigeria no go make am Of course na lie, walahi na to just deliberate am We arnt talking to you fools But you know na una break am My generation is alive so make we dey chase am Lets look into the lives, the might, the rise The rise of course everything na preserve Election time gbogbo won lo ma jade wa When they get the power omo mehn wan ma daju wa If dem like make dem sell fuel for 200 naira I dey sure I got alert God go to provide We don wise up now even for dambazi na Everybody shine your eyes we no dey chose wrong now Better deligation na to strand up now Make we dey pray for this nation just to rise up now Omo no be jagajaga so you messed up now For every bustop now Election time, won ma ma parabulate To ba wole tan nkan Won o ni fun wa ni face Ghana must go lo fin pi national cake Agbada laari everywere ni senate 9ice********* Nobody is worth your pain We dey smile we dey suffer Because Naija go better if you know you believe them Make we leave dreams I be naija born What is here ************* A time will come when everybody go run come back Make we leave time Boys go dey smart for life Politician dey run things Make e be, make we give dem time To rebuild our dreams no give up my brother Just keep your head up It's a time to see how you strong for the war front No be by riot omo na by peace talk See in God we trust na for all of us, yes Na banana soft so let me tell you something A lot of people think Nigeria is dead for all, yeah its true We aren't doing nothing about this We just complaing the way our leader dey eating right But the future is bright And all we gotta do is keep our faith high Trust in his word and we would be alright And keep it clean right behind your head We lost in the past, Nigeria is blessed Election time, won ma ma parabulate To ba wole tan nkan Won o ni fun wa ni face Ghana must go lo fin pi national cake Agbada laari everywhere is senate Inu mi o dun but awon to jaiye jaiye Oluwa daju afi eyin pee ran taa lo le se amin eh Mo believe pe naija si le di orobo Ta ba le stop corruption kosi oro Gbabe we are blessed I Nigeria Sources wa, talent tun wa yaapa A gbudo sope baba God o se fun wa Jeje fun aiye a gbudo ni arawa lara 45 years a ma ti di agbalagba I will never be a fool forever 1st of October is a day to remember Nigerian na how well o, no be how far When, we go learn to love one another When, we go know say tribes no really matter When, corruption go go for Naija When, we go learn to help one another Na when, *************** Na when **** go stop hooking us we throat Na when politician go stop telling us lie Na when Nigerians go learn a fake smile Light dey for the past week Water dey run I fit lick Ice cream Fuel keep na 2 kobo Bobo fit buy sardines and plenty popcorn Shemo it's the president Dem fit send plenty jamb to school omo with nutrient Government good o you know They fit get a man Job oh Adura wa ni bi ko sele bi ti Nigeria ti toro Owo wa o lomo A ti finally jam o won lowo Election time, won ma ma parabulate To ba wole tan nkan Won o ni fun wa ni face Ghana must go lo fin pi national cake Agbada laari everywere ni senate Election time, won ma ma parabulate To ba wole tan nkan Won o ni fun wa ni face Ghana must go lo fin pi national cake Agbada laari everywere ni senate, senate Why, we go live, we no go die for all We go make am to the top To the top, to the top The sky we going High we going Nobody go fit bring us down Oh yeah, nobody go fit bring us down We are destined to make it, destined to make it Destiny to break it, ehhhhh Oh yeah
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- ID Cabasa