Liquor

Lyrics
This liquor go make ga, make una eye high x2 Omo yi o mo mi x3 Call me commando for your car park Some taliban dey here with there caftan We no mind and we no send All we want na to party If they born you well make you come here Wetin we come do na to joly For your area you be Yapian Liquor dey here, lets see your reaction Liquor na water Wey dem master take dey shaiye Liquor na water Take this liquor eh Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here o Well u dey here u know the number to dial Black or white go make us correct Don't be too hostile lets be social When we no high let's do what we can You dont have to be partial But if you be, you be my potential This sexual and spiritual I do when my passport my credential All that care is official And for the first time let me do as I want eh And for the last time let me shark like I want eh Eh eh eh Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt Liquor dey here o Join me and participate Over the sea across the bridge Smoke dey sail dey go oh Under bridge by the end if the street Late hour mopol go show No be say dem wan catch us Our ways be their ways, so we chop up Smokers live long so we baff up With some liquor we go land on top See your face e don swell Omo baba e Fanta be soil Am so fly, am so high Am not a rude boy eh Am so scarce, am so fast Mo smoke like crude oil eh Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here o x3
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- 9ice