Little Money (Remix)

Album cover art for "Little Money (Remix)" by 9ice & ID Cabasa

9ice & ID Cabasa - Rap

Little Money (Remix)

1 Plays

View Album

Lyrics

Oh, little money soon expended Plenty money Little money soon expended Toba lowo je kawon padi e jenbe Little money oya lati na oh oh Little money soon expended Toba lowo je kawon padi e jenbe Little money oya lati na oh oh Edumare fun mi ni money Baba funmi ni money Plenty plenty money ohh Money wey I go take blow my family Money wey I go take blow my brothers and sistеrs Money wey I go take know friеds Money wey I go take help the poor and needy Money wey I go take help my nation my brother Baba give me money oooo Owo tabuwa Little money soon expended Toba lowo je kawon padi e jenbe Little money oya lati na oh oh Little money soon expended Toba lowo je kawon padi e jenbe Little money oya lati na oh oh I say money, money makes the world go round Many money infact make e so damn right So many, so many poor man around Rich man dem dont care about ghetto man now I don tire sef my paddy go hear sef This is my people I be Dey wan say what profited a man to gain the world And be six feet down Still dem dey drive big cars around Dem go about town spreading jealous around E go better na all man sound But from them omo dem no get time Little money too much expended Remember your neighbor is suffering This world would one day be forgotten So the little you have don't be stingy Little money soon expended Toba lowo je kawon padi e jenbe Little money oya lati na oh oh Little money soon expended Toba lowo je kawon padi e jenbe Little money oya lati na oh oh Mafinu mi momo'je, paddy, brother Iwo tori mi nigba yen o belento osa pamo With your food under the table O mo 9ice when me still dey use leg waka For akoka, you know me when me still find cd writer For the whole bariga Enter gbagada, where most of my friends dey Then nise lon fi mi tranga Won ti jiso un e pe mo wo studio Next thing you here am for radio, through your stereo Watch your video gbo mi ni Channel O Next thing o si ma gbo mi ni m.t.v base eh Little money soon expended Toba lowo je kawon padi e jenbe Little money oya lati na oh oh Little money soon expended Toba lowo je kawon padi e jenbe Little money oya lati na oh oh x5 Little money soon expended Toba lowo je kawon padi e jenbe Little money oya lati na oh oh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • ID Cabasa