Tile Sile

Album cover art for "Tile Sile" by W4

W4 - Pop

Tile Sile

2 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

And I say Ohhhh Ohhh Ohhh Tile sile I love you I love you My tile sile I like the way You do this Pretty beamer Tile sile My baby girl I need you to tile sile Ohhhh Tile sile I love you I love you My tile sile I like the way You do this Pretty beamer Tile sile My baby girl I need you to tile sile Ohhhh My tile sile My baby baby girl Have been watching you A very long time I think is time for me To say everything Wey dey my own mind Cos when I look at you Like this I start to say my own mind You be my center of attraction That I love you sey I no go lie And that's the reason why I say to you Promise you sey To make sure everything I do today Let your way And I go give it all today Tomorrow that's when Till e go plenty I go give you love so tey All your friends go dey envy Go dey envy Go dey envy eh Tile sile I love you I love you My tile sile I like the way You do this Pretty beamer Tile sile My baby girl I need you to tile sile Ohhhh Tile sile I love you I love you My tile sile I like the way You do this Pretty beamer Tile sile My baby girl I need you to tile sile Ohhhh My tile sile Mama mi o le je If I say I love you No be for play girl It is a natural thing Showing the way Am feeling ah All because of you lady I fit to go extra mile Only you Iwo iwo nikan I truly love I cannot lie And that's the reason Why I say to you I dey promise you sey To make sure everything I do today Get your way And I go give you love today Tomorrow that's when till E go plenty I go give you love so tey All your friends go dey envy Go dey envy Go dey envy eh Tile sile I love you I love you My tile sile I like the way You do this Pretty beamer Tile sile My baby girl I need you to tile sile Ohhhh Tile sile I love you I love you My tile sile I like the way You do this Pretty beamer Tile sile My baby girl I need you to tile sile Ohhhh My tile sile Anything you do I no won know Anywhere you go I go Cos for now I no fit bone oh Even sef as you see me so I try make e no show Sey you dey kill me so slow You be you and I'll be okay Girl I don't nothing more Nothing more If is true what people say And I'll be a fool for sure Girl I go give it up today Tomorrow than when till E go plenty I go give you love so tey All your friends go dey envy Go dey envy Go dey envy eh Tile sile I love you I love you My tile sile I like the way You do this Pretty beamer Tile sile My baby girl I need you to tile sile Ohhhh Tile sile I love you I love you My tile sile I like the way You do this Pretty beamer Tile sile My baby girl I need you to tile sile Ohhhh My tile sile I love you I love you My tile sile I like the way You do this Pretty beamer Tile sile My baby girl I need you to tile sile Ohhhh My tile sile I love you I love you My tile sile I like the way You do this Pretty beamer Tile sile My baby girl I need you to tile sile Ohhhh My tile sile

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found