Temperature (Remix)

Album cover art for "Temperature (Remix)" by W4 & Sound Sultan & Lambo

W4 & Sound Sultan & Lambo - Pop

Temperature (Remix)

2 Plays

Duration: 4:07

View Album

Lyrics

Hey fine girl come Oya learn me your hear Your buddy as e large And you no won share O greedy gan men Oya fun mi die Don't check on the Dance floor When you aren't here You wonder why all men Wey dey this party dey quee Well of course All of them won yarn Plenty non sense to you But before dem go fit To fill your ear with the dust Hear my friend lambo ***** I think I gat to let you know Sey me and my crew men We comе here with some Extra tho And wе ready to dey spend Just say yes or no Eyi je eyi o je Is just like yes or no You get it Baby see wetin you dey cause Oya oya feel my purse Feel my purse And not my purse only Temperature just dey Jeun soke only for you girl I think I gat to let You know Oh baby About the way You do me so Oh lady I think am getting Out of control Oh baby You dey make My temperature dey rise I think I gat to let You know Oh baby About the way You do me so Oh lady I think am getting Out of control Oh baby You dey make My temperature dey rise She's getting me deep in love I don't know And she gat to be the one Wey dey turn me on Giving me extra feeling inside Inside Make turn me on All day right And I know you dey feel same way I dey feel Am sure I no dey lie What we do is style to style And round and round That style wey I dey like I think I gat to let You know Oh baby About the way You do me so Oh lady I think am getting Out of control Oh baby You dey make My temperature dey rise I think I gat to let You know Oh baby About the way You do me so Oh lady I think am getting Out of control Oh baby You dey make My temperature dey rise Rapping Wow Wow You dey make My temperature dey rise E don rise E don rise You dey make My temperature dey rise Wow Wow You dey make My temperature dey rise E don rise E don rise E don rise Tell me What is it you won do baby Anything Many thing I will do you today But for now have gat One thing to say to you Oh uuh oh I think I gat to let You know Oh baby About the way You do me so Oh lady I think am getting Out of control Oh baby You dey make My temperature dey rise I think I gat to let You know Oh baby About the way You do me so Oh lady I think am getting Out of control Oh baby You dey make My temperature dey rise I think I gat to let You know Oh baby About the way You do me so Oh lady I think am getting Out of control Oh baby You dey make My temperature dey rise I think I gat to let You know Oh baby About the way You do me so Oh lady I think am getting Out of control Oh baby You dey make My temperature dey rise

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found