M.O.N.E.Y

Album cover art for "M.O.N.E.Y" by Timaya & Flavour

Timaya & Flavour - Pop, Afrobeats

M.O.N.E.Y

0 Plays

Duration: 3:51

View Album

Lyrics

[Intro: Timaya] Young D Leggo Uhn uhn uhn Leggo Leggo Hey eh Na so [Verse 1: Timaya] Every night and day, the boy dey fly to Dubai (Dubai) All the way from Naija to just go flenjor for Dubai (Dubai) I travel to America just to go charge my phone (my phone) Bad belle people make una leave me alone, hey eh [Chorus: Timaya] I say when money no dey People dey carry me play When money no dey Everybody run away I say when money no dey, no no no People dey use me dey play When money no dey Nobody look at my face Orugo [Climb: Timaya] Them feeling, them feeling, them feeling Them feeling, them feeling the boy The ladies, the ladies, the ladies The ladies them wanting the boy When the going is too damn good Many many people will be your friend [Chorus: Timaya & Flavour] When money no dey People dey carry me play When money no dey Everybody run away I say when money no dey, no no no People dey use me dey play I say when money no dey Nobody look at my face Hey, them say me I dey craze [Verse 2: Flavour, Timaya] Original rudeboy Mr. Flavour pon the dance floor Orugo Oyolima hey hey hey, oh yeah ahn If you get money make you spend am brother eh eh Oya make you dey turn nunu up uh my sister eh eh Na once in a while we suppose to dey jolly eh eh Oya yankulu yankulu, dance my sheri oh oh Oyolima When money no dey, everybody abobosom I say when money no dey my guy odi oyi wun Abrukutu mami, to eat oh na bad thing I tell you Tonight na Flavour, Timaya oh Egberi papa one of Bayelsa (leggo) When money no dey, umu wain abosom I say when money no dey I love you, I love you gbunam nunu A kirikata dance hey baby If you want to touch wete ego nu Tonight na Flavour, Timaya oh Egberi papa one of Bayelsa [Bridge: Timaya] Them feeling, them feeling, them feeling Them feeling them feeling the boy (feeling the boy) The ladies, the ladies, the ladies The ladies them want touch the boy (the boy) When I sing say when money no dey Everybody run away Nobody wan stay Just because money no dey Now money don dey oh no no (no no) Everybody come my way People them wan stay hey No be me you go use play I say when money no dey Everybody run away When money no dey Everybody run away I say when money no dey No no no No no no When money no dey People them wan run away (ah ah, spiritual) All the boys soft mehn When money no dey Them dey carry me play When money no dey Everybody run away When money no dey No no no No no no no No no no no No no no Suka Sounds

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Timaya
  • Flavour