4 Instance

Lyrics
[Intro] Chee, che Ehn? Ehn? Ehn? Who dey, eh, wetin dem talk? Ehn? Ehn? (Hun) Na, ai, chai, wetin dem talk? Chineke me, no be small thing o Halla oyi eh, halla oyi eh, yeah Halla oyi eh, yeah [Verse 1] See For instance Say I be the one wey dem give chance Say I be one wey dey make plans For all man to benefit abi To make we disagree, to agree to create chance But now I am not of importance 'Cause, now, I am looking from a distance That's why you give them the chance To do us and turn us to victim of circumstance Them just dey ignore our existence Them get us use do excuse to buy chance Ai, them no wan know say we dey, them dey use us dey play All we get is a pursing glance Anytime we stand for resistance When them in the act of exploitance Abi we just be living in a trance Lord! Oh my God! [Chorus] Halla oyi eh! The thing what I'm feeling is a feeling of love And then you know say it so, so Halla oyi eh! In your house or you in a motor and you dey a go slow Halla oyi eh! This thing is affecting your being and it's killing your soul Halla oyi eh! Halla oyi eh for the thing wey you see dey make you halla oyi eh See this type of thing wey we dey feel dey make me dey want to dey, to dey Halla oyi eh! Even if I want to dey cheat I go still dey want to dey, to dey Halla oyi eh! Stand, look around you and I bet you go dey want to dey, to dey Halla oyi eh! Halla oyi eh, for the thing wey you see wey make you halla oyi eh [Verse 2] For instance Say emi ni Baale of Nigerians Shey I go dey respect your own stance? Shey I go create the scenery for better to plenty To dey make we dey give chance Instead of to dey pack the money go France Dey make suffer to full in abundance Dey make me to wan run away To a place wey e be say I go dey feel like to breakdance Where dem go respect my skills for instance Where dem go no go just there dey play pranks On top the people Wey work the way Wey give them the key To the door to the substance Wey dem just dey use with freelance Their looting no dey give us assurance Repentance no dey their plans eh Create annoyance for my heart [Chorus] So halla oyi eh! The thing what I'm feeling Is a feeling of love And if you know say it so, so So halla oyi eh! In your house o Or you in a motor And you dey a go slow Just halla oyi eh! This thing is affecting your being And it's killing your soul Halla oyi eh! Halla oyi eh for the thing wey we see Dey make you halla oyi eh See this type of thing wey we dey feel They make me dey want to dey, to dey To dey halla oyi eh! Even if I want to dey chill I go still dey want to dey, to dey Halla oyi eh! Stand, look around you (Chineke meh) And I bet you go dey want to dey, to dey (Ai, chai) To dey halla oyi eh! Halla oyi eh, for the thing wey you see wey make you halla oyi eh Halla oyi eh! (Halla oyi eh!) Halla oyi eh! (Ooh, ooh-ooh-ooh) Halla oyi eh! Eh! [Outro] Make we dey give chance Instead of gather money dey dey go France Ai, hmm, not to dey come dance Ei, baale of Nigerians Halla oyi eh! Halla oyi eh, eh-eh, halla oyi eh! Halla oyi eh! Halla oyi eh! Halla oyi eh! Halla oyi eh eh eh Halla oyi eh! Chineke meh! Halla oyi eh! Halla oyi eh eh eh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- 2Baba