BENIN BOYS

Album cover art for "BENIN BOYS" by Rema

Rema - Rap, Afro Rave

BENIN BOYS

35.9K Plays

Duration: 2:50

View Artist

Lyrics

[Intro: Shallipopi & Rema] They call me Shallipopi Pluto presido Sek, sek, sek Sek, sek, sek Sek, sek, sek Sek, sek, sek (Another banger) [Chorus: Rema & Shallipopi] Touchdown Benin boys, gen-gen-gen Money yapa, money rekpete (Confirm) Remy, Ekehuan road, Shalli, Sapele (Ayy) Santa Monica touchdown, shekens (Clear road) They dey like to dey dance the legbegbe (Eh?) Na we dey bully, na we dey pepper (Say) If you play with the boys, you go collect See doings, you no fit talk say we no get (Oh, ayy) [Post-Chorus: Shallipopi] E get why dem dey call us Benin boys (Confirm) We no dey make too much noise (Clear road) Na we dey pull up with convoy (Eh?) You know the billings wey we dey chest (Okay) Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, sek, sek, sek) Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh) Have you for dinner, onto the next (Confirm) [Refrain: Rema & Shallipopi] See money, see am, see, see, see money, oh See money, see am, see, see, see money, oh See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, se—) See, see, see money oh, wahala See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, sek, sek, sek, sek, sek, sek) See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm) See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, sek, sek, sek, sek, nor go dey) [Verse 1: Rema & Shallipopi] Na we be the pride of Benin, Ọba sef suppose give us medal oh, give medal oh Na my Benin brothers I go call before I call olopaa oh, if anything kpa oh (Ayy, eh? Way) [Verse 2: Shallipopi] Remy boy, you can paste me your location (Confirm) What is your next destination? (Way) Should I give you my direction? (Sek, sek, sek) Touch Benin boy, you don touch the full nation (Say, say) [Chorus: Rema & Shallipopi] Touchdown Benin boys (Ki—), gen-gen-gen (Eh) Money yapa, money rekpete (Confirm) Remy Ekehuan road, Shalli sapele (Way) Santa Monica touchdown, shekens (Nor go dey) They dey like to dey dance the legbegbe Na we dey bully, na we dey pepper If you play with the boys, you go collect See doings, you no fit talk say we no get [Post-Chorus: Shallipopi] E get why dem dey call us Benin boys (Confirm) We no dey make too much noise (Eh) Na we dey pull up with convoy (Okay) You know the billings wey we dey chest (Say) Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, sek, sek, sek, sek, sek, sek) Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh) Have you for dinner, onto the next (Nor go dey) [Verse 4: Rema & Shallipopi] Oya, spekele, spekele, dun gbaga dun Benin boys no dey rest, oya, ji ma sun (Ayy) Say we see opportunity we no fit zuzu (Eh) Small thing come out, use am buy 4matic [Verse 5: Shallipopi] Small circle, big money, dirty money Chubby body wanna gum me, ah (Confirm) New Benz oh, incoming (Eh?) Sexy body, tell me what time that you coming (Eh? Wahala) [Refrain: Rema & Shallipopi] See money, see am, see, see, see money, oh See money, see am, see, see, see money, oh See money, see am, see, see, see money, oh See, see, see money oh, wahala See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, sek, sek, sek, sek, sek, sek) See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm) See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, sek, sek, sek, sek, nor go dey) [Outro] Yo, X Ki—

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Rema
  • Shallipopi
  • Producer X (NGA)