Wayo People

Lyrics
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh ah Dotty dotty eh Dotty dotty eh Say dotty dotty eh Everybody just say Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh Dotty dotty eh Dotty dotty eh Say dotty dotty I wanna know why everything don dey take longer I don't know I wanna know why now now don dey turn later I don't know I no go fit wait oh Everything don dey take longer eh eh eh Wait I wanna' know why now now don dey turn tomorrow I don't know Wey now say you go promise and fail and fail and fail Wey my people na wetin una go gain chai Make una try to dey use una brain Because Timaya don dey dey ashamed Because of the way una don dey behavе Eh my people na wetin una go gain Try to gеt some money eh eh Everybody just go Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh Dotty dotty eh Dotty dotty eh Say dotty dotty dotty Everybody just go Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh Dotty dotty eh Say dotty dotty eh Say dotty dotty chai When I sing say Dem go tell you say dem wanna' help you Eh my guy dem go just dey use you chai Promise you frustrate you molest you Eh my guy later dem go bone you Say my brother make you tell dem no All of them I swear na wayo Nobody be like your Jehovah Nobody be like your Alpha and Omega Even though you take my wife away You can never take my dreams away Even though you take my house today You never can stop my shine oh All I say take my mama take my papa Take my house and keep me for hunger You can't stop my dream today Oh you can't take my spine oh Oh my destiny can just be delayed Eh my destiny can never be changed Eh my brother eh my sister Make you no depend on man oh Everybody Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh Dotty dotty eh Dotty dotty eh Say dotty dotty dotty Everybody just say Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh Dotty dotty eh Say dotty dotty eh Say dotty dotty true solo When I sing say A word is enough for the wise A word is enough for the wise My people you need to be wise Make dem no use your head oh chai But a word is enough for the wise A word is enough for the wise A word is enough for the wise My brother make chei Na me be that stone wey dem bone But right now I sit down for my throne See that stone wey una bone But right now I dey for my throne Say na me be that stone wey dem bone But right now I sit down for my throne See that stone wey dem bone But right now I dey on my own Che chai na me be Timaya Wey the people dem desire Timaya wey dey go higher If you come I burn like fire Na me be Timaya Wey dey give the people desire Everybody dey admire Timaya no go retire eh Everybody just go Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh Dotty dotty eh Dotty dotty eh Say dotty dotty dotty Everybody just say Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh Dotty dotty eh Dotty dotty eh Say dotty dotty dotty dotty Dotty dotty Dotty dotty Dotty dotty Dotty eh oh Dotty dotty Dotty dotty Dotty dotty Everybody just say Everybody just say
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Timaya