Pull Up

Album cover art for "Pull Up" by Timaya & Burna Boy

Timaya & Burna Boy - Pop, Afrobeats

Pull Up

0 Plays

Duration: 3:17

Lyrics

[Intro] Eh yaya Ya ya ya ya ya Ya ya ya ya ya It's Kel P vibes Leggo [Chorus: Timaya] When the girl them pull up Giddem that thing wey dey make them craze I'm that guy wey dey make them craze Step inna the place say the girlie dem craze When the girl them pull up Giddem that thing wey dey make them craze I'm that guy wey dey burst their brain Step inna the place say the girlie dem craze [Post-Chorus: Timaya] Right now them realising Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it Nobody know how the thing go Tell them make them know [Bridge: Burna Boy] Anything can happen when the girl them come around Them no send me before but you know dem love me now E dey give them pepper, people say we don dey proud As e be now, anything is allowed [Chorus: Timaya] Pull up pull up Giddem that thing wey dey make them craze I'm that guy wey dey make them craze Step inna the place say the girlie dem craze When the girl them pull up Giddem that thing wey dey make them craze I'm that guy wey dey burst their brain Step inna the place say the girlie dem craze [Post-Chorus] Right now they realising Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it Nobody know how the thing go Tell them make them know [Bridge: Burna Boy] Anything can happen when the girl them come around Them no send me before but you know dem love me now E dey give them pepper, people say we don dey proud As e be now, anything is allowed [Verse 1: Burna Boy] Say make I give it to you o I go give it to you All that you need to do o is dance a burukututu Oluwa Burna lomo I no be adetutu rara Look! I no be mugu I go do you magic, e be voodoo (juju) [Chorus: Timaya] When the girl them pull up Giddem that thing wey dey make them craze I'm that guy wey dey make them craze Step inna the place say the girlie dem craze When the girl them pull up Giddem that thing wey dey make them craze I'm that guy wey dey burst their brain Step inna the place say the girlie dem craze [Post-Chorus: Timaya] Right now they realising Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it Nobody know how the thing go Tell them, make them know [Outro: Burna Boy] Anything can happen when the girl them come around Them no send me before but you know dem love me now E dey give them pepper, people say we don dey proud It's STG

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Burna Boy
  • Timaya
  • Kel-P