Overflow

Album cover art for "Overflow" by Timaya & Olamide

Timaya & Olamide - Pop

Overflow

0 Plays

Duration: 3:34

Lyrics

[Intro] Leggo Young D Uhun Eh yeah eh eh eh eh Ladies are you ready for me My guys are you ready for me All my homies are you ready for me Are you ready for me [Timaya] Say they mad for my overflow See them a wanna know Anywhere I go dem a wanna know That's why dem dey tatafo Dem dey mad for my overflow The people everybody know Anywhere I go, dem a wanna go See that's why the people dem a tatafo Mhmm, egwoni babadeya Hmm, guantanamera Tell your mama say Egberi Papa dey here Everytime I come everybody dem a holla Leggo, guantanamera Tell your mama say Olamide e dey here Mhmm, guantanamera Leggo Everybody I say lodge on Monday E oni gbagba kugba o Me and my babe lodge on Monday Eko oni gbagba kugba o Everybody now, chey Egberi Papa dey here Guantanamera Tell your mama say Egberi Papa dey here Incase you never know say me run the area Leggo, Olamide e dey here Young D say my brother man e dey here Egberi Papa dey here If you don't like you go hug transformer Your new school is my old school Every time dem dey pose with their new school Dem never sabi say na my old school My brother man tell me who they wan fool Leggo, guantanamera Everybody Egberi Papa dey here Guantanamera Tell your mama say YBNL dey here Lodge on Monday Eko oni gbagba kugba I say lodge on Monday Eko oni gbagba kugba o I no send you, you send me You see me, I no see you My brother man Time no dey Time dey, I no check time You feeling me All my homies are you feeling me My ladies are you feeling me The girls dem, are you feeling me [Olamide] Omo men Orefepaper ni dimo oh Okay Four bedroom flat ogbe me asau goons Ma toba fe break records, you gotta break rules Where's my money, moke gbesasira money Nibori rolomi mati why owo gbo mi Mmm, mo gbi, mo hustle Ebami sofusi man komigi mo hustle Timaya toh Olamide low key wo bustle I build bank accounts eliye build muscle Omo malo think ye Fear no dey sleep here Slobby no dey eat here You know what it is eh You stick with me yeah Omo oba clip yeah Range Rover Jeep yeah [?] give here Mmm, mo gbi mo hustle Mmm, mo gbi mo hustle ehn [Timaya] Lodge on Monday Eko oni gbagba kugba o Me and my babe lodge on Monday Eko oni gbagba kugba Everybody now

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Olamide
  • Timaya