No Limit

Album cover art for "No Limit" by Timaya

Timaya - Pop

No Limit

0 Plays

Duration: 3:16

View Artist

Lyrics

[PRE-Chorus] You make me go tipapatipatipatipati You make me go tipapatipatipatipatipa my body electric Me make me go gbas gbos right tipapatipatipatipati You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon I'm crazy oouuh jaga [Chorus] Chulo gat no limit right Mans gat no limit rigth Chulo gat no limit everybody know me I gat no limit Whenever me come dem feel it mans gat no limit Chulo gat no limit me gat style me I gat no limit [VERSE 1] I feel good and I feel so nice And the boy so far from loss ehh Step inna the place everybody dem know Say the boy so dangerous Where dem where dem who dem be Whеre dem wherе dem Who dem dey When you turn your radio And you on your TV na my face una must to see [PRE-Chorus] You make me go tipapatipatipatipati You make me go tipapatipatipatipatipa My body electric Me make me go gbas gbos right tipapatipatipatipati You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon I'm crazy oouuh jaga [Chorus] Chulo gat no limit right Mans gat no limit rigth Chulo gat no limit everybody know me I gat no limit Whenever me come dem feel it man's gat no limit Chulo gat no limit me gat style me I gat no limit [VERSE 2] See me I dey live my life I no get your time Call me anti social yeah Check my style you go know say My Mclaren no be Toyota All of my girls them a feel me From Jo'burg down to Elegushi All the money when I get for my lifetime I swear I no know the total [PRE-Chorus] You make me go tipapatipatipatipatipa You make me go tipapatipatipatipatipa My body electric Me make me go gbas gbos right tipapatipatipatipatipa You make me tipapatipati gbongbontigbongbon I'm crazy oouuh jaga [Chorus] Chulo gat no limit right Mans gat no limit rigth Chulo gat no limit everybody know me I gat no limit Whenever me come dem feel it man's gat no limit Chulo gat no limit me gat style me I gat no limit

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Timaya