Love (My Baby)

Album cover art for "Love (My Baby)" by Timaya

Timaya - Pop

Love (My Baby)

0 Plays

Duration: 3:48

View Artist

Lyrics

[Intro] TSpize Leggo [Verse 1: Timaya] She get class oh, eh She's too fine o, eh She's hard working o The girl she no dey carry face o eh She's too humble, she no dey talk back at me o, eh She sabi cook o And she get respect for my friends oh I say if una see my baby eh [Chorus: Timaya] Thank am for me o If you see my baby eh eh Greet am for me o Honey, honey, honey eh eh Lovey, lovey, eh eh eh Honey, honey eh eh eh Love o, love o (Ha) [Verse 2: Timaya] (See) She sabi smile o, eh She sabi dress o, eh She sabi plan o And she get the fear of God o, eh She's organised o She good for bed o eh Every night and day She dey always dey make me dey happy eh I say if una see my baby eh eh [Chorus 2: Timaya] Thank am for me o God go bless my baby eh eh Amin oh Honey, honey, honey eh eh eh Lovey, lovey eh eh eh Honey, honey eh eh eh Love o, love o (Ha, baby, baby) (Chineke nna gozi mu) [Outro: Timaya] Every day I've been looking for your way, eh Every day I've been tini nana eh Every time I look am, I say I am lucky eh Every time I dey bless God for you and you come my way eh Every day, I am loving you every day eh Every day, girl I'm wanting you every day eh Every day I dey thank God as you dey come my way eh Every day I happy say na you dey by my side I sey kebele wu ye m Nwanne kele le mu ye m Asi di kele le wu ye m Oh oh, e mu ye m Kele le wu ye m Oh oh, ke le wu ye m Asi gi kele le wu ye m My people kele le wu ye m Eh Ololololololololololololololo Anywhere you go my baby girl I go follow you go o Anywhere you go baby I love you my my honey Sugar sugar sweetie and I'm letting you happy I say if una see my baby eh Thank am for me eh God go bless my baby eh (Ice water) Amin o (Abu ventures) (Don't venture that venture) Thank am for me eh eh God go bless my baby eh Amin o oh I dey smile eh I no dey think eh I'm happy, the way you make me dey feel eh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Timaya