LIVE- STYLE

Lyrics
Eh, ah Hm, ah (yeah) Eh, ah (right) Lifestyle, class (yeah) Green light is pass We just pray, we don't ask Now them say we do jazz Communicate and bounce (yeah) Information dey pass Infrastructure dey house Legga You like that lifestyle class There's no love for a man when the money no dey Oh, ah You like that lifestyle class There's no love for a man when the money no dey Ay, is bounce For this life, nothing, nothing can hold me down If you pickpocket, you be ajibole Nothing, nothing can wеigh me down If you pickpocket, you be ajibolе For this life, nothing can hold me down If you pickpocket, you be ajibole Nothing, nothing can hold me down If you pickpocket, you be ajibole 'Cause lifestyle, class Green light is pass We just pray, we don't ask Now dem say we do jazz Oya, communicate and bounce (fun ẹ ni) Information dey pass Infrastructure dey house (nitori) Hear me now No time for ọmọ ti o fine No kind of pressure dey my mind I just live by wetin God design I no get time Me I wanna party Call your friends dem make dem call á¹¢ade For my penthouse, make all of us party I no get time, wetin dey my mind I leave them behind That's why I left Ikate You like that lifestyle, class There's no love for a man when the money no dey Ogbẹni, bounce Oh, ah She like that lifestyle, class There's no love for a man when the money no dey, eh-eh Is bounce For this life, nothing, nothing can hold me down If you pickpocket, you be ajibole Nothing, nothing can weigh me down If you pickpocket, you be ajibole Nothing, nothing can hold me down If you pickpocket, you be ajibole This life, nothing can weigh me down If you pickpocket, you be ajibole, say
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Timaya