Lai Lai

Album cover art for "Lai Lai" by Timaya & Terry G

Timaya & Terry G - Pop

Lai Lai

0 Plays

Duration: 3:43

Lyrics

[Intro] Come back Na na, eh Enemies come back Young D, can you hear me Dija! If I say no mind dem You go say dem know wetin dem dey do Ebelebe, ginjah Eh Egbe di pupa pupa pupa Ananananana Say papa Buribo Apayi [Chorus: Timaya] Anybody wey no want my shine I no see them owey The people wey want make I na na na na na na na na na na Lai lai oh, eh Lai lai oh, eh Lai lai oh, I can never fall oh, at all, at all No be my power eh eh Oruko Jesu Lai lai oh oh Lai lai ah [Verse 1: Timaya] Cover me, cover me Baba cover me Cover me, covеr me Baba cover me No lеt them to see my face oh No let them to see my downfall No let them to laugh at me oh Eh eh, cover me Oruko Jesu Amin The people that want to try me Oruko Jesu Amin Anytime when they come close to me Oruko Jesu Amin I scatter them Oruko Jesu Amin Santa Timaya huhn Oh oh, kpakoto Kato, leggo [Chorus: Timaya] Lai lai oh Lai lai oh Lai lai oh, I can never fall oh, at all, at all No be my power eh eh Oruko Jesu Lai lai oh oh Lai lai ah [Verse 2: Timaya] Hmm, bruuu, spiritual, oh yes Breakable, man desired The level wey I dey go Nobody really know oh oh Everyday me I just dey blow oh oh [?] will never know oh oh Oruko Jesu Amin In the name of Jesus, amen Yay, everybody oruko Jesu Amin Hey, in the name of Jesus, amen Oh oh [Chorus: Timaya] Lai lai oh eh Lai lai oh oh Lai lai oh, I can never fall oh No be my power eh eh Oruko Jesu Lai lai oh oh Lai lai ah [Verse 3: Terry G] Kole gbarami lowo mi Kole gbarami lowo mi Oya, toba terry G Ha oya, ma gbalawi Oya emilo kpemi ginger Emilo kpemi swagga swagga Internet we are keep on the matter [?] pon the baka Woli Michael, woli Gabriel, woli jiga oh Li mo mo mo mo yeah Where you Make way Woli Timaya, woli ginger oh, woli Terry G oh Woli lo mi o Oya knack the beat oh Ebobobobo [Chorus: Timaya] Lai lai oh eh Lai lai oh oh Lai lai oh eh I can never fall oh, at all No be my power eh eh Oruko Jesu Lai lai oh oh Lai lai ah [Outro] Come back Eh, enemies come back Where you, come back

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Terry G
  • Timaya