Iyawo Mi

Album cover art for "Iyawo Mi" by Timaya

Timaya - Rap

Iyawo Mi

0 Plays

Duration: 4:30

View Artist

Lyrics

Everybody everybody everybody say Iyawo mi e you go kill me he Yo yo yo oooo Eh eh eh eh wooo Iyawo mi sope baby jowo mi sope Everyday I want to go but I see you in my dream say Iyawo mi elepe people kimu sereke Everybody say I love you eh Holding it squeezing it girl I love the way hold it Anytime wey I feel like it You know you really dey for my mind eh Romancing it squeezing it girl I love the way you do me Everybody say ijeoma I love you eh eh Chai еbi pa mi e anytime I see you my bellе dey full e Oh you dey pully belle ehna you be the reason wey I dey happy eh Romancing it squeezing it girl I love the way you do me Everybody say ijeoma I love you eh eh Iyawo mi sope baby jowo mi sope Everyday I want to go but I see you in my dream say Iyawo mi elepe people kimu sereke Everybody say I love you eh The way you dey do me eh I no dey fit understand anymore o Because am in love with you Some people call me olofofo Iyawo eh you go kill me oh Iyawo make una help eh Holding it squeezing it girl I love the way hold it Anytime wey I feel like it You know you really dey for my mind eh Romancing it squeezing it girl I love the way you do me Everybody say ijeoma I love you eh eh Iyawo mi sope baby jowo mi sope Everyday I want to go but I see you in my dream say Iyawo mi elepe people kimu sereke Everybody say I love you eh Some say you be thief o Some say you be rogue o Dem say you be tolotolo you dey waka every where dem dey Iyawo mi I love I know you fit need me eh Iyawo mi love you I swear I go marry you eh Make una leave us alone eh leave me alone eh Me I don make my choice eh make una leave me alone eh Purukutu perekete me I go die for you eh Pakuta porokoto eh chai Chineke me e Iyawo mi sope baby jowo mi sope Everyday I want to go but I see you in my dream say Iyawo mi elepe people kimu sereke Everybody say I love you eh Iyawo mi sope baby jowo mi sope Everyday I want to go but I see you in my dream say Iyawo mi elepe people kimu sereke Everybody say I love you eh Oh oho oho oh oh eh eh eh eh I love you and na true story

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Akeem D Beat