If To Say

Album cover art for "If To Say" by Timaya

Timaya - Rap

If To Say

0 Plays

View Artist

Lyrics

Everybody just hear am eh eh Blaze it up, stand up Everybody now, everybody now, everybody now Timaya is a very bad, sharp nigga Well im a very, bad sharp nigga Chai Well I say if to say I be wrestler I for become a champion If to say I be boxer chai I for become mike Tyson eh What of if to say I be actor my brother I for be John Njama eh Eh right now I be musician That's why dem call me timaya Everybody say Timaya wey dey strike like a thunder Wey everybody don begin to dey wonder Make una wait I go take una go higher Mama and papa dem begin to dey wonder Dem say I dey cause wahala Make una wait, una never see me tire If to say, if to say If to, if to, if to say If to say I be woman eh eh I for become my mama eh If to say I be governor chai I for become dona duke eh What of if to say I be president my brother I for become Mandela Right now I be musician Everybody call me timaya eh If to say I footballer I for become okocha he If to say I be pastor chai I for become **** What of if to say im a freedom fighter For ** dokuwo eh Oh right now im a musician That's why they call me timaya Everybody say im good at what I do my brother Any competition I swear is a failure Nobody wey go fit be like me eh I no go fit be like you eh If too say im a militant eh I for become **** Eh right now im a musician Everybody call me timaya eh If too say I be DJ I for become jimmy jatt eh If to say I be producer I for become K solo eh What of if to say I comedian I for become I go die eh Oh that's why ** I come Everybody call me timaya eh If to say I be NLC president I for be Adams Oshomole eh If to say I be thief eh I for become money eh eh What of is to say I get airline I for become aero contractors Oh right now, right now Everybody screaming timaya oh If to say I get bank eh I for get oceanic bank eh If to say I be very bad sharp guy I for become odembe eh What of if to say im a hypotec nigga I for become 2face idibia Oh right now im a musician That's why them call me timaya If to say I be marketer chai I for become ** ventures eh If to say I be banker I for become my papa eh What of if to say I be country my brother I for become Nigeria eh Oh Nigeria na my country my brother Bayelsa na my state eh If to say I be state eh I for be like my Bayelsa eh If to say I be vice president I for be Goodluck Jonathan eh What of if to say I be presenter I for become Andre Blaze oh Oh but for radio my brother man I say **** you are too much eh chai If to say I be speaker chai I for be Tonye *** eh If to say I get too much mouth I for be Kenny and D1 eh Me I like it the way *** Thats why me I love Obama Eh eh eh eh That why dem call em timaya If to say I humble he I for be *** eh Me I for like to be like *** ***** I dey admire some people for this life Papa Fela na number one eh Just because I be musician Everybody call me timaya If to say, Jude osey If to if to if to say eh (3x)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Obaksolo