Happy

Album cover art for "Happy" by Timaya & Sir Shina Peters

Timaya & Sir Shina Peters - Pop, Afrobeat

Happy

0 Plays

Duration: 3:39

Lyrics

[Intro] Eh Iye iye [Chorus: Timaya] E bami ki eleda mi E bami ki mama mi Bami ki eleda mi E bami ki baba mi Dance, dance, dance And forget your sorrow Dance, dance, dance And forget your sorrow The person wey no get oh Nobody wanna know To dance o, the people wanna know Dance, dance, dance And forget your sorrow Dance, dance, dance And forget your sorrow [Verse 1: Timaya] Every day na God I dey praise Nobody know my name, I was living in shame See me today, na me dem dey praise Me I go school for Gwagwalada My pocket strong, kakalaka Every day I was crying yeah yeah Only God dey by my side yeah yeah Back then I was nothing yeah yeah Jehovah nisi make me something yeah yeah [Chorus: Timaya] E bami ki eleda mi E bami ki mama mi Bami ki eleda mi E bami ki baba mi Make una dance oh My people dance oh Dance, dance, dance And forget your sorrow The person wey no get oh Nobody wanna know To dance o, the people wanna know Dance, dance, dance And forget your sorrow Dance, dance, dance And forget your sorrow [Verse 2: Timaya, Sir Shina Peters] See my mama She hustle dey sell plantain oh Every day, she wan make we sustain oh E bami ki eledami E jo ki mama mi Bami ki eledami E jo ki iya mi If money no dey today Money go come oh Timaya, if money no dey today Money go come yafu yafu Oya stop, shebai Everybody, shebai Oya stop, shebe My people just shebe (Instrumentals) Oya stop, shebai Everybody, shebai Oya stop, shebe My people just shebe (Instrumentals) [Chorus: Timaya] E bami ki eleda mi E bami ki mama mi Bami ki eleda mi E bami ki baba mi Dance, dance, dance And forget your sorrow The person wey no get oh Nobody wanna know To dance o, the people wanna know Dance, dance, dance And forget your sorrow Dance, dance, dance And forget your sorrow The person wey no get oh Nobody wanna know To dance o, the people wanna know Dance, dance, dance And forget your sorrow Dance, dance, dance And forget your sorrow (Instrumentals)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Timaya