Dem Mama Anthem (Cutlass)

Album cover art for "Dem Mama Anthem (Cutlass)" by Timaya & Tj 2Solo & Wrecobah

Timaya & Tj 2Solo & Wrecobah - Rap

Dem Mama Anthem (Cutlass)

0 Plays

Duration: 4:32

Lyrics

Leave me make I fill my glass Me and you no dey the same class Obstacle come I go jump and pass Holy Ghost got my back and they carry cutlass Monica leave me make I pass We no dey the same class Obstacle come I go jump and pass Holy Ghost got my back and they carry cutlass Everybody say I dey carry cutlass eh Jehovah dey by my side iyeh Lie lie I no go lack Say my own, my own don better Chai, I dey carry cutlass eh Jehovah dey by my side iyeh Lie lie I no go lack Say my own, my own don better iyeh chai (Chinekemeh) Olotu kpapota eh Grakume, grakume kpapota eh Timaya dey here say Na me be egberi papa one of bayelsa eh Olotu kpapota eh Grakume, grakume kpapota eh Jehovah dey here say Everybody know say e be dem mama soldiers ******* Some start to bone And some start to frown They want to pull me down You can never pull me down As God don lift me high See my destiny I say e no go die Wrecoba me I go fight to the sky Sky See the street below them go go Anybody wey no want make I grow Hell fire go burn anybody wey dey cause go slow Leave me make I fill my glass Me and you no dey the same class Obstacle come I go jump and pass Holy Ghost got my back and they carry cutlass Monica leave me make I pass We no dey the same class Obstacle come I go jump and pass Holy Ghost got my back and they carry cutlass Everybody say I dey carry cutlass eh Jehovah dey by my side iyeh Lie lie I no go lack Say my own, my own don better Chai, I dey carry cutlass eh Jehovah dey by my side iyeh Lie lie I no go lack Say my own, my own don better iyeh chai (Chinekemeh) Olotu kpapota eh Grakume, grakume kpapota eh Timaya dey here say Na me be egbere papa one of bayelsa eh Olotu kpapota eh Grakume, grakume kpapota eh 2solo dey here say Everybody know say e be dem mama soldiers As I see sit down to write this song Them say 2solo no go live long But we no mind eh, we still strong **** we no do you wrong **** we don blow Dey make our dough See them sit down dey criticize oh See them sit down dey analyze oh Olofofo can't stop our flow *** allenian from 2solo *** dey pon my side oh If you like make you go baba lawo If you like make you no dance to my demo You see as my God don bless me eh Say me I dey kampe Na who be you wey won block my way I swear to God you dey waste you time eh My God don bless me eh See as I dey say me I dey kampe My name na TJ 2solo I be dem mama soldier Oh eh eh Im a dem mama soldier Oh eh eh Im a dem mama soldier Leave me make I fill my glass Me and you no dey the same class Obstacle come I go jump and pass Holy Ghost got my back and they carry cutlass Monica leave me make I pass We no dey the same class Obstacle come I go jump and pass Holy Ghost got my back and they carry cutlass Everybody say I dey carry cutlass eh Jehovah dey by my side iyeh Lie lie I no go lack Say my own, my own don better Chai, I dey carry cutlass eh Jehovah dey by my side iyeh Lie lie I no go lack Say my own, my own don better iyeh chai Olotu kpapota eh Grakume, grakume kpapota eh ****** Olotu kpapota kpapota kpapota kpapota

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Akeem D Beat