Brother’s Keeper

Lyrics
[Verse 1] My friend, my friend Wetin dey happen oh Why you dey para for me You know say I be my brother oh Why you dey vex for me You know say you be sister oh Ka anyị ga n'ihu Biko ji sie ike oh [Verse 2] Ọ nwere ònye mejọrọ Yá agbahara oh Asim ọ nwere ònye mejọrọ Yá agbahara oh Ka anyị ga n'ihu Nwannem ji sie ike oh Egwú oh Egwú oh Ka anyị wee be aňụlị oh Asim egwú oh Egwú oh Ka anyị wee be aňụlị Sawa sawa sawa sawa sawa sawa [Verse 3] Ahh, make we no fight oh You know say I be your brother Make we no fight oh Ahh, make we no fight oh You know sae I be your sister Make we no fight oh Ahh, make we no fight oh Make you no cry oh Make we no fight oh Ahh, make we no fight oh Make we no cry oh Make we no fight oh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- The Cavemen.